₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,803 members, 8,428,165 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 02:52 AM

Toggle theme

SonG113's Posts

Nairaland ForumSonG113's ProfileSonG113's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 4:07pm On Aug 20, 2020
Tricky tee na mumu 20 million wey I go rush leave dat mumu house grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 11:41pm On Aug 19, 2020
This tolani dey chop like agbero grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 11:37pm On Aug 18, 2020
Wathoni like quarrel pass fight mumu gal grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 11:34pm On Aug 18, 2020
Wathoni like quarrel pass fight grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 4:51pm On Aug 18, 2020
Wetin kidd dey talk self grin grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 4:48pm On Aug 18, 2020
Dis kidd group na nonsense undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 7:15pm On Aug 17, 2020
Airtel sabi do sweet advert grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 12:25am On Aug 15, 2020
This neo I hate dis guy..wen him dey go house undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 1:48am On Aug 10, 2020
dre11:
Kayode has taken us back to the boring talk again.
I taya for kayode ooooh...
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 12:39am On Aug 10, 2020
dre11:
Can't find any difference btw Ozo and Frodd


#Justsaying
Frood beta pass dis mumu ozo abeg undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 10:21am On Aug 05, 2020
empress101:
Who noticed Neo's handhuh Something is off
D right hand is bigger than the left..I have noticed that since...
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 1:12am On Aug 05, 2020
This ozo na mumu undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 12:33am On Aug 05, 2020
Laycon don go sleep grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 11:57pm On Aug 04, 2020
InSanety:
Women, hope una dey read all these takes from men dem.


E no get way wey you go fit tell guy say you no dey interested in am romantically, wey you no go look bad.


Men too, like to dey play victim. Men too, dey create imaginary relationship for their head. Men, especially, no dey gree hear word.

Whether you harsh like Nengi, or you sweet like Erica, na still winch you be finally finally.

No dey pity men, we go interpret your actions the way wey we wan interpret am, no matter how you wan do anything.
Wat dis one saying undecided
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 12:25am On Jul 28, 2020
Kaisha na mumu gal..make Sunday reach quick ooo
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SonG113(m): 12:02am On Jul 28, 2020
Ozo dey fall my hands angry angry
RomanceRe: Am Too Handsome Please Help PHOTOS by SonG113(m): 2:02pm On Mar 12, 2020
Zhahovic:
grin
You look like a Nigerian version of BEN10
grin grin
RomanceRe: What’s The Weirdest Date You've Been On? by SonG113(m): 12:11pm On Feb 04, 2020
DeraG:
If you can work online for 2-3hours daily, join our media team and get paid every Sunday. Drop your WhatsApp no for more detail.
07068121566
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SonG113(m): 10:19pm On Jan 18, 2020
Lhimeet:
Yeah , the charges is plus charges fee , so the 23 people will be getting 2k . No reduction .

Alert never enter sha , I don't know why the thing slow .
Boss..
0234569116
Gtb
CelebritiesRe: Davido, King Patrick, Chioma, Peruzzi: The love-vendor Story by SonG113(m): 12:33pm On Jan 18, 2020
All dis news na wash ooo.. tomorrow song dey drop oo grin smart guy
PetsRe: See The Snake I Killed In My Kennel Tonight by SonG113(m): 11:58am On Jan 17, 2020
Food is ready grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Free Whatsapp XX Group Link by SonG113(m): 2:27pm On Jan 16, 2020
07068121566
EducationRe: Dapo Akande Honoured With A Portrait At Oxford University by SonG113(m): 5:07pm On Oct 05, 2019
Dat nice
TV/MoviesRe: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by SonG113(m): 3:46pm On Sep 22, 2019
Elo n diane boring die.. angry
TV/MoviesRe: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by SonG113(m): 11:41pm On Sep 21, 2019
This mercy dey vex me huh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by SonG113(m): 10:29pm On Sep 21, 2019
win*
Their fans:

1. Messi is no human
2. Fati is the next good thing
3. Suarez is a beast

Barcelona lose*

1. Valverde is a bad coach
2. #ValverdeOut
3. Valverde have no clue about football.
TV/MoviesRe: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by SonG113(m): 8:52pm On Sep 21, 2019
Biggie don pepper mike grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by SonG113(m): 8:44pm On Sep 21, 2019
This mike na big mumu huh huh

1 2 3 4 5 (of 5 pages)