Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:51pm On Feb 12, 2015 |
BreezyRita: Wetin Specialist do una abeg ? help me ask o my sister |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:15pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: [size=15pt] He's obviously tired of staying in the atmosphere of singlehood but doesn't know the way out [/size] says the president of the singles club  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:12pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: Me don advice you plenty times. Two hot cakes dey this street yet you no fit do anything.
Man up bro!! I no like cakes let alone HOT, i prefer cold sharwama  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:28pm On Feb 12, 2015 |
Odunharry: i knw say u go support am na she know say all your plan na to spoil my good name |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:28pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: [size=15pt] You go old[/size] you see the problem abi? I tot as much |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:27pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: [size=15pt] You too like weekend sef! Me dey find val o Your lucky day [/size] why i no go like weekend. Who no like rest The Lord help you in your search. I don tell you before, go junction them plenty there |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:23pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: Glory to God. I knew you guys loved each other and just camouflaged with those fake e-fights AgapeCharis, come make we sign peace pact like those politicians o. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:20pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: I smell lies very smelly at that   |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:18pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: You know na. I no fit deny my very own na na so. I too trust you |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:15pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: Choi!  How today? fine my brother. I just been dey wish say today na Friday, all the same weekend no far. Abeg, anybody (FAM) wey get valentine plan fit carry me along o, i no mind to stay inside the person car trunk  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:12pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: You no even call the main people wey e fear. Big bro LordReed and Deacon Bejeria101. aunty o, which person side you dey o  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:11pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: [size=15pt] Help me ask am o[/size] for once AgapeCharis has stood by my side   |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:10pm On Feb 12, 2015 |
BreezyRita: Which kind money abeg?? help me ask am o. I sure say na way to dodge the money him promise elantraceey be this  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:08pm On Feb 12, 2015 |
Odunharry:
specialist900 where my money?? All of una dey here o...since last month im neva pay me and if i talk e go be like person dey vex...na when i call Police 4 u ur eye go clear..
Lepetitechic,breezyrita,AGAPECHARIS,HFOG AND ELANTRACEEY make una come tell una friend. I need go report this guy to MI6 for stalking me  . Na by force to be your friend? We no want party na by force? For your info, no be first to call police dey win case o. Always remember 'the police is your friend' |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:19pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: network dey fall my hand o.
Replied sha you never reach to own network?  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:16pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: Who don complain? We know you na, no be today. Anything for us today? them no need complain, them go don dey murmur am  Nothing much ma'am. Just work o. I hope your people are good overthere |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:03pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: When you stop to get mouth na? people here go say i don dey talk too much so make i stop to dey talk. Agape should talk this time |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:02pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: You go fear job description...na you be the first person wey dey work for Deborah's Hands abi? Continue o lol. I hear o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:18pm On Feb 12, 2015 |
elantraceey:
but that aside ideology is owing us something o seconded. Happy birthday brother ideology. Hope you have a blast |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:15pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: My dear...no be small thing. How are we today? Closed yet? Abi you dey browse from class. not yet o.  you no go understand my job description o  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:12pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: Wetin una dey search for pls...i don forget...u fit remind me? AgapeCharis, tell her abeg |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:10pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: hehehe. Same here bros. OK ô. Make I belive you |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:08pm On Feb 12, 2015 |
HFOG: Present twice ma'am. My night was pleasant though too short. How've you been? You need to appoint deputy teacher o as you're MIA sometimes :p No be small MIA o. These days, the way night dey short ehn |
Politics › Re: I Have Not Endorsed Buhari - Obasanjo. by Specialist900(m): 10:58am On Feb 12, 2015 |
He sure does talk with all sides of his mouth. This today, that tomorrow.
Which one we go believe now? |
Politics › Re: Don't Judge Me On My Days As Military Ruler, This Is Democracy — Buhari by Specialist900(m): 10:54am On Feb 12, 2015 |
How then should we judge you oga GMB? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:35am On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: You wise  you know say your interest na my priority na  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:32am On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: Na you talk am o you mean her eyes can't see well too abi? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:27am On Feb 12, 2015 |
Morning FAM. Hope you guys have a good day. Make una no forget to pray for me and AgapeCharis as regards our search for............  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:25am On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis: [size=15pt] Present ma!!! 
How was your night?[/size] are you trying to tell us that if you don't shout she wouldn't hear? Or is it that our teacher (BreezyRita) has ear problem?  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:23am On Feb 12, 2015*. Modified: 8:41am On Feb 12, 2015 |
BreezyRita:
Roll call
Specialist900
I'm an awful roll-caller (you go fear English), I know. But good morning everyone! Trust y'all had a great night?? I'm present ma. But as teacher no come yesterday, how we go take mark you absent na? Hope you're fine sha |
Politics › Re: Ignorant APC Vice Prof. Osinbajo Does Not Know Gas by Specialist900(m): 11:24pm On Feb 11, 2015 |
I've said these people are only promising, they don't know jack how to achieve it. Transporting gas to power plants by trailers/tankers. Wahala dey o |
Politics › Re: Buhari’s Wife Donates N135m Drugs To Adamawa IDPs by Specialist900(m): 11:06pm On Feb 11, 2015 |
From where the money come from na? Magic dey happen for nigeria o |