Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:28pm On Jun 22, 2015 |
HFOG: I don forget. Pls remind me. Who dey talk about tabling my mata for panel yesterday? the house don dey complete now o Uncle Lordreed don show Committee to be set soon. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:26pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc: Lol. A woman has admirers. But she even pretends to herself that these admirers are not real.
But later on, she begins to realise how real these admirers are, how special they see her even when they wouldn't admit. Abeg o. Direct these words to the right quarter. No dey farm for my land o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:25pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla: Na una dey make me sweat now I see say elantraceey dey hardworking than you. Common cooking |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:19pm On Jun 22, 2015 |
Alezy: lwkmdh laugh with caution o. House with plenty women na case o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:17pm On Jun 22, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:09pm On Jun 22, 2015 |
Alezy: u kw the diff b/w dem? one dey pink the other dey red. Place them your way |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:08pm On Jun 22, 2015 |
HFOG: Leave that gentleman out of your woes and be man enough to do the right thing. since when I begin do wrong na. Even you too? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:07pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla: I didn't forget to freeze your account
Go ahead an buy suya with the change on you
Elantraeecy, good evening.
I've been wanting to greet you since but these guys them too stubborn.
How have you been surviving them 
pheeeew... #cleans face# surviving us?
Na that small food make you dey sweat like that? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:05pm On Jun 22, 2015 |
HFOG: lol. Unfortunately I'm so old I've forgotten. Kindly meet either of my babies to put you through. :-P na highest bidder you dey give them out to now? My ship dey high sea o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:04pm On Jun 22, 2015 |
elantraceey: Are you sure you're addressing the right person?
I barely notice what you're talking about  your eyes don dey look outside abi |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:02pm On Jun 22, 2015 |
Alezy: errrm....I cnt even tell the diff of dose countries na my implanted sister country of origin una dey debate? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:01pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla: Okay! I forgive you.
But no meat sha  No wahala, aboki dey sell suya for corner |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:00pm On Jun 22, 2015 |
HFOG: Me sef just dey look am since he misyarn. Baby we gotta discuss his punishment for this great misconduct. you too? Even after the blessing you give to me? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:58pm On Jun 22, 2015 |
Alezy: hnmmm...charis, rabel? na hunger dey catch the poor boy. Beamborla, give this boy food na |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:56pm On Jun 22, 2015 |
HFOG: pot calling kettle black...abi how they dey talk am I no even know which person side you dey on |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:55pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc: Identify am bro. AgapeCharis na. Him just dey do me bad thing. Continuously poisoning the good lady's heart |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:52pm On Jun 22, 2015 |
AgapeCharis: [color=#27408B]Point of correction. Specialist900 no be my brother. That rebel? [/color] because you first me buy tortoise car no suppose make you discard family o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:50pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc: Lol. You really know the boys' code.  one other guy dey here dey spoil my effort. Him know himself |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:48pm On Jun 22, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:47pm On Jun 22, 2015 |
Alezy: lolz...if she catch u I don dey expect her reaction since na |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:46pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla: so I be made in China 
no dinner for you I say you look like them |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:45pm On Jun 22, 2015 |
AgapeCharis: [color=#27408B]First go toast elantraceey officially before I fit regard you.[/color] na Gej or PMB official letter head I suppose use? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:37pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc: I don't make public announcements nau.
Bad belle too much na true o. See me dey under microscope now sef |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:36pm On Jun 22, 2015 |
elantraceey: You nor well ooooooooooooooo
You don make any proposal ehn? 
Agapecharis come see your brother  since when we begin tell charis our dealings na? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:34pm On Jun 22, 2015 |
AgapeCharis: [color=#27408B]And nobody introduced the visitors to the Uncle of the house?? 
HFOG! [/color] we don commot your picture from sitting room na. Na another way to tell you say you don reach to marry |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:32pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc: Some guys have a way of making their intentions known.
Funny guys.  spot on. You for tell us make we help your ministry na |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:30pm On Jun 22, 2015 |
Alezy: hahahaha....from China? tho say she actually look like Korean  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:28pm On Jun 22, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:26pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc: Hahahaha.
Na only that part you see abi? No wonder. I been dey imagine how him come dey committed Cc Alezy |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:22pm On Jun 22, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:17pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla: It's very sweet o...
where the kaboninc self  you go pay gbesé very soon 
Chop on |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:16pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla: You are welcome instead 
where have you been since yesterday  You no sleep for house abi? oya kneel down, lift that couch beside you above your head, close your eyes and don't forget to open your mouth...ASAP!  you don see one now abi. When i say them lock us outside our own house you been dey ask me how abi. Na so out of the blues I hear say i get elder sis from China. See me o brother Alezy |