Spembassy's Posts
Nairaland Forum › Spembassy's Profile › Spembassy's Posts
1 (of 1 pages)
Coconut |
YOU ARE JUST 1DAFUL.................................................................I NEED TO LEND YOUR BRAIN JUST FOR A MOMENT |
Patiently waiting to see the end of TOYOSI. Sammy abeg no fall my hand oooo. |
The hatred wey pple don get for this TOYOSI wey no even exist no be small ooo. Sammy make she just remain for ur brain cos if she dare come hmmmm..... Story wey touch go happen. And for those of u wey una parent named TOYOSI, dey watch ur back oooo. |
See person(Toyosi) wey Bro. BOKO suppose finish, she still dey alive they torment ROSE life. |
SammyHoe: What about DORO DBANJ?naa DORO Kcee |
This story na DORO 9ICE |
1 (of 1 pages)
