Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:36am On Jun 23, 2009 |
and who are u refering to?  |
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by spenchuks(op): 11:34am On Jun 23, 2009 |
blissieng: I blame you?
y u no go exclude my name, after na u go dey beh.
you might wanna consider crawling back into the hole u came from!
welcome back! sorry my sister, i had memory loss. u are too precious not to be missed  no mind Benjy  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:25am On Jun 23, 2009 |
Ben20001: who want miss mosquito bite na snake bite u go jam soon clemcykul: my gawd! lol
spens dearie i missed u, even if ure married it doesnt marra  who tell u say i don marry? abeg no spoil show for me oo!!  |
Jokes Etc › I'm Back Again! by spenchuks(op): 11:21am On Jun 23, 2009 |
Hello nairalanders! what's been happening all these while? Did anybody miss me? Where are my guys, Romade, Ben, Dani2luv, Cbase, Clemcykwulikwuli, stdudio, lysaa my sweet sister, tyty, gabby de fart, slyve, newdeal, folly96. . . .memory loss and sooo many other crackheads for here!! where una they!!!
I don miss una die!!! |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:11am On Jun 23, 2009 |
Did anyone miss me?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 10:49am On Jun 23, 2009 |
Haallloooooooooooo everyone!!  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 7:58pm On May 19, 2009 |
complete am jorh, abi u dey fear ur twinny?  |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by spenchuks(m): 7:57pm On May 19, 2009 |
oya go home go wash plate for ya mama!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 7:55pm On May 19, 2009 |
no let seun catch u oo. he will charge u for impersonation  |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by spenchuks(m): 7:53pm On May 19, 2009 |
enough is enough. studio can very dangerous oo  |
Jokes Etc › Re: See Insult by spenchuks(m): 7:43pm On May 19, 2009 |
kpom |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 7:34pm On May 19, 2009 |
clemcymumu and lolabee, una dey try oo |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by spenchuks(m): 7:27pm On May 19, 2009 |
una no dey tire? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 7:24pm On May 19, 2009 |
una never tire? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 3:51pm On May 19, 2009 |
who? |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by spenchuks(m): 3:49pm On May 19, 2009 |
u have to stay away from him or else u too go help am carry the load |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by spenchuks(m): 3:33pm On May 19, 2009 |
Ben20001: sammie, japan na language? me too sabi speak Brazil and Egypt  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 3:29pm On May 19, 2009 |
clemcykul: farts in their mouths** did u visit gabby? |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 2:08pm On May 19, 2009 |
so they've returned ur hearing aid  |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by spenchuks(m): 2:07pm On May 19, 2009 |
dat one na vernacular |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by spenchuks(m): 2:06pm On May 19, 2009 |
i hear say ben don contact swine flu  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 2:02pm On May 19, 2009 |
because u don't want to admit u are mad |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by spenchuks(m): 1:59pm On May 19, 2009 |
studio always |
Jokes Etc › Re: See Insult by spenchuks(m): 1:56pm On May 19, 2009 |
wetin dey happen for here? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:54pm On May 19, 2009 |
u know say madman no go ever admit he's mad |
Jokes Etc › Re: See Insult by spenchuks(m): 1:54pm On May 19, 2009 |
wetin dey happen for here? |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by spenchuks(m): 1:25pm On May 19, 2009 |
studio go hire kidnappers for you |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by spenchuks(m): 1:11pm On May 19, 2009 |
na who go tire? |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 1:10pm On May 19, 2009 |
cowardice doesnt exist in my dictionary  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:08pm On May 19, 2009 |
e be like say ur own madness don blindfold u  |
Jokes Etc › Re: See Insult by spenchuks(m): 1:04pm On May 19, 2009 |
small boys fighting |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:02pm On May 19, 2009 |
Ben, Lola, Clemcy + including Romade = Old Boys of Madness |