Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 1:00pm On May 19, 2009 |
na big time coward |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:14pm On May 19, 2009 |
baptism of madness |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by spenchuks(m): 12:12pm On May 19, 2009 |
chei! so up till now una still dey attack studio?  |
Jokes Etc › Re: See Insult by spenchuks(m): 12:08pm On May 19, 2009 |
na sign of jealousy |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 12:07pm On May 19, 2009 |
e be like say u get apolo |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:06pm On May 19, 2009 |
certification of madness!  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 12:06pm On May 19, 2009 |
no mind them, dem no believe in miracle |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:04pm On May 19, 2009 |
confirmation of madness!  |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by spenchuks(m): 12:03pm On May 19, 2009 |
shameless ben! |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by spenchuks(m): 12:01pm On May 19, 2009 |
sikirat abi na sikiru, i know say Ben no send, provided say the thing wear skirt |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:00pm On May 19, 2009 |
omo see madness from lola!  |
Jokes Etc › Re: See Insult by spenchuks(m): 11:58am On May 19, 2009 |
see insult!  |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by spenchuks(m): 11:33am On May 19, 2009 |
toasted ben |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:32am On May 19, 2009 |
u no fit touch even dead one sef |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by spenchuks(m): 11:31am On May 19, 2009 |
i know say u wan take style "obtain" me  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:28am On May 19, 2009 |
go try thief one, make u see wetin go happen to ur life |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by spenchuks(m): 11:28am On May 19, 2009 |
see toaster! |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:25am On May 19, 2009 |
why u dey hail me?  abi i kill lion?  |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by spenchuks(m): 11:24am On May 19, 2009 |
dem dey do free things too |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:21am On May 19, 2009 |
lafiya. babu matsala.  fine. i'm back and better!  Ben20001:
spencer, don't tell me you'll join romade in doing this doing what?  |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by spenchuks(m): 11:19am On May 19, 2009 |
sylve11: Sir spenky, where u dey since?  my brother, i travelled oo but as i dey come back, i come remember say i have to buy something for my guys, na him i come branch Mexico oo. now i'm back with a special "parcel" specially for u  romade: he was temporarily banned i've said it time and time again that i'm unbannable  Ben20001: but that sikirat of a gurl prefers spencer to poor seun tell am jorh. who no like better thing  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:12am On May 19, 2009 |
Ben20001: no be me talk am
I miss you dieeeeeeeee  but i no see ur obituary oo  # sylve11: Hey Sir spenky i miss u like mad!, where u dey since ''son of a guiterist''?  me sef missed ur madness. which one come be son of a guiterist? me no hear dat english  Lolabbey: spenchukwu i miss u wake,i nomiss u die lik som pple God bless u! and u will live longer than Methusa, sotey na u go start dey pooh pooh for house . . .  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 11:06am On May 19, 2009 |
he's the choir cordinator for the deaf and dumb |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by spenchuks(m): 10:49am On May 19, 2009 |
Sammy papa na reverend father oo  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 10:43am On May 19, 2009 |
Ben, Lola, romade  sylve, how una dey long time no see  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 3:03pm On Apr 21, 2009 |
good afternoon my people!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Champions League: Can Barca Prevent Another All-English Final? by spenchuks(m): 4:27pm On Apr 20, 2009 |
tongues have started wagging again! when it was Liverpool-Chelsea, everybody declared the end of road for Chelsea.
Barca is the hottest team in the whole world now. yes! Before the Liverpool-Chelsea match, Liverpool was the form team in Europe.
U guys should be aware that football is not boxing where u can decide a fight before it starts. (remember Barca-
The better team will surely carry the day. |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:42am On Apr 20, 2009 |
no wonder i dey perceive the smell of schnapp (kai kai) for here |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 11:37am On Apr 20, 2009 |
romade: oshi laka ye oshi mole o lomi nle fi eje we, o la so nle fi imokimo bora rommy boy, why u dey taa ngbuya like this for early morning?  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by spenchuks(m): 8:29pm On Apr 16, 2009 |
romade: spencer u no see my missal advert?  where is the dismissal advert?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 8:21pm On Apr 16, 2009 |
i never go |