Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 3:22pm On Apr 16, 2009 |
corrupted! |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by spenchuks(m): 2:58pm On Apr 16, 2009 |
omo na u sabi correct food jorh  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by spenchuks(m): 2:55pm On Apr 16, 2009 |
pomo |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 2:53pm On Apr 16, 2009 |
no be today nyash dey for back  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 2:45pm On Apr 16, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 2:26pm On Apr 16, 2009 |
what is happening here!  Spencer is back again . . .kpa kpa de kpo kpo babaaa . . . .!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL :Liverpool (1) Vs Chelsea (3) on Wed 8th April by spenchuks(m): 4:29pm On Apr 09, 2009 |
Good bye Liverpool! Welcome Barca!!  by God's grace we shall reach the promise land |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:57pm On Apr 08, 2009 |
na una sabi |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:32pm On Apr 08, 2009 |
ok make una dey do am dey go |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:28pm On Apr 08, 2009 |
@ dani what about ur naijagroove?  |
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by spenchuks(m): 1:19pm On Apr 08, 2009 |
Lolabbey: share it wth us bro ok. . . as i was going . . .eh . . .i come see . . .  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:12pm On Apr 08, 2009 |
wetin be ur own? |
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by spenchuks(m): 1:11pm On Apr 08, 2009 |
Lolabbey: spen,am d oficiating minister,do u av any testimonies?  yes o! a very big one for that matter!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:07pm On Apr 08, 2009 |
dani1luv: Sorry! I cant recall sending you any mail. . . coz i dont have your mail alright since u said so  Ben20001: dani, you don fall spencer hand.  no be my hand fall. na dani wey fall him hand  |
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by spenchuks(m): 1:00pm On Apr 08, 2009 |
who's preaching to who here? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:47pm On Apr 08, 2009 |
borrow from who? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:40pm On Apr 08, 2009 |
ole banke i don come again, make i spoil show for u  @ dani how far? i got ur msg |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by spenchuks(m): 12:38pm On Apr 08, 2009 |
whats are happen here?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:36pm On Apr 08, 2009 |
romade: spencer u no hia say i miss u flentipul abi and u no care to know whether i'm dead or alive  sholabanke: how he want take know ole bank! u don come again  Lolabbey: rom,his ears are blind Ben20001: exactly what I confirmed lastnite  what did u confirm?  and ur eyes are deaf  |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by spenchuks(m): 12:31pm On Apr 08, 2009 |
good afternoons everybody!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:23pm On Apr 08, 2009 |
honeric01: Cold wan kill me are u in Russia? ok, i can see u are in Mangu (Plateau State)  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 3:26pm On Apr 07, 2009 |
Mr Bean what's up?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 2:00pm On Apr 01, 2009 |
maybe u are one fo the victims |
Jokes Etc › Re: Tomorrow =april Fool's Day by spenchuks(m): 1:58pm On Apr 01, 2009 |
studio43: that im young and u are old mean nothing to me, age is only a number afterall, lets get together COME!  u wan die? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 1:53pm On Apr 01, 2009 |
any other april fool victim for here? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 12:20pm On Apr 01, 2009 |
who amongst u was fooled today  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 10:26am On Apr 01, 2009 |
Breaking News!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 5:22pm On Mar 31, 2009 |
ewu |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 5:18pm On Mar 31, 2009 |
tsank u |
Jokes Etc › Re: Tomorrow =april Fool's Day by spenchuks(m): 5:17pm On Mar 31, 2009 |
benedictac: wetin join Allen and Zone 4 togeda na dat thing wey clemcie dey go do for night. the two areas have something in common  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 5:13pm On Mar 31, 2009 |
living in fantasy island  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by spenchuks(m): 4:40pm On Mar 31, 2009 |
o ga eshi very soon |