StanleyT's Posts
Nairaland Forum › StanleyT's Profile › StanleyT's Posts
1 (of 1 pages)
Aydceo:hello… I’m interested. I would be traveling to UK on Saturday, where’s the location? |
YOMITEWIN:Welcome!!! Which city you dey? I Dey come my own. |
sobastical:I know say una go attack me, but no wahala, I no Dey reason am...but Yes, Gee Niggas via Bitcoin traders. |
Maize621:No No, I no reason am, anyhow... I wan comot this Nigeria. Abeg, One question, Working boys dey Poland? |
People wey Dey this Poland forum are friendly oh!!! First time I Dey see am for Nigeria. I applied for admission (undergraduate) since my University no wan give me transcript for Masters, Na only students copy dem give me, I no know if them fit accept me for Masters with Student Copy transcript. I kuku applied for undergraduate, I was told by the agent to pay £600 for admission, and somethings for the school, I hope I get the admission. I wan comot abeg. |
Kidakudz5:Nwanne, no dey insult igbos. You see?? That's why Nigeria will never be better, Ethnicity. To join three different tribes together, different set of people and culture,to think or behave same, how can that be possible?? May God help us. |
1 (of 1 pages)