Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,918 members, 7,852,081 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 12:28 PM |
Nairaland Forum / Stephanie2020's Profile / Stephanie2020's Posts
(1) (of 1 pages)
Education / Re: Irrelevant Punishments You Gave To Your Juniors Back In School by Stephanie2020: 5:29pm On Nov 23, 2013 |
I remembr wen dey newly giv mi d post of Special duty prefect...our properietor daughter dey wear long sleeve as junior student bt we wey b senior na short sleeve...so d day wey d gal plait her hair com school i dey on duty na so i rush go barb d hair wit scissor, i giv her beta style she com dey cry go meet her mama bt her mama no fit tok because na she giv d rules say no plaitin 4 junior...it ws fun sha because she com dey respect her self |
Education / Re: We Merged Osun Schools To Improve Standard Of Education - Speaker by Stephanie2020: 4:43pm On Oct 18, 2013 |
@ Lilimax...abeg help mi ask dem because i wonda hw emergin of skuls wil improv d standard of education...instead of improvin it wil bring it so low because d students wil b much n d environment wil b unconducive 4 learnin..Osun state govonor nids som dose of gud advise |
Politics / Re: Fake Police Commissioner Arrested In Abuja by Stephanie2020: 6:12pm On Oct 15, 2013 |
Abeg Efcc make una hold d man wel wel...nice job |
Education / Re: Omotola Speaks On ASUU Strike by Stephanie2020: 6:07pm On Oct 15, 2013 |
Abeg Omotola help mi tel dem i dnt knw y govt is makin tins dificult for students n ppl in dis country...abeg students make una sorry oo |
Family / Re: Should Your Man Tell You He Cheated? by Stephanie2020: 6:00pm On Oct 15, 2013 |
I wil prefer to hear it from the mouth of my spouse than to find out from outside because it will hurt less than that |
Family / Re: Should Your Man Tell You He Cheated? by Stephanie2020: 5:56pm On Oct 15, 2013 |
kreami diva: |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |