Steric58's Posts
Nairaland Forum › Steric58's Profile › Steric58's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 (of 29 pages)
Is it tru dat if u no expand d ram on ur N3 u no fit play mortal combat unchained.ram expandin stuf dey fear me includin partition tinx |
D loud speaker of ma N3 has stop workin.it spent 3 day wif me b4 returnin it 2 fonemart.they told me 2 com in d next 3weeks menh! 3 weks long o I don dey mis ma Dear Techo n3 especialy pes 12.fonemart dey dul me oo [/color][color=#990000] |
Dis ba3 no impres me at all nd pipu talk sey d ba3 gud maybe am not luky wif dis ba3 anyway I go work nokia ba3 put insid.nd if u a avin d same go buy original E72 ba3 trim am nd pak am wel den u a gud 2 go |
hmm rooting on ma mind ooo abeg where i go get fifa |
i don join d family today ooo tecno t3 tin.d fone just drain ma 7mb lol |
i don buy my own ooo am so hapi ma broda by n7 dat 1 too big i no like am.pls where do.o.start al because i go.google play 7mb don finish lol |
E be lyk sey i go buy my N3 2moro buh hw i waan knw d wan wif 260ram nd d 1 wif 512ram.na fonemart i wan buy am u go buy d fone b4 testing it.pls how can i knw d 1 wif 512ram abeg i ned ur help on dis abeg oo |
Top 4 here i come ooo up liverpool#YNWA |
Hmmm na u guys wan make i selll ma nokia E73 to buy this techno chai this N3 they switt ma belle e dey do me like sey ma just sell dis fone 2day |
Naija! Wen som monkey wan mature because of ordinary pics u wan kill urself.yee of dirty mind lol |