Steric58's Posts
Nairaland Forum › Steric58's Profile › Steric58's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 29 pages)
On first bank mutual fund i saw minimum of 5thousand naira like hw many unit can dat buy am also a student nd any idea about the divided dat it wil yield within 91day tank u |
Please gurus in D aos i want to orda 4 a tablet thru DHL free shipping am in Ilorin do u knw if d tablet will be delivered to me in ilorin i do see there office in ilorin here. Please reply because i cannot afford 2 go to lagos to collect a tab |
Pls who knws if countinho we be fit against arsenal? |
tonjeola: is hongkong post that don't ship with ba3thanks boss anytime i dey see my oga for dis business i know sey i no go lost#God bless u Boss |
auchman88: China post will deliver your goods buh its not as fast as hongkong post. Another thing to note is that hongkong post doesn't ship anything that has battery (lithium). So the supplier won't use it is battery is containedu mean china post wont ship anyfin with ba3 but d watch i order for dey use ba3 now abeg sey make i just cancel it ni b4 d seller ship d wrish watch? |
humblesteve: wia re u @u can mak use of first bank acct if u can just afford d stress firstbank mastercard doesnt require any token and it works fyn dat'x wot am usin |
Pls no count me out ooo abeg#steric58@gmail.com.God bless u |
Thanks to all my oga in the house @ last am able to make my payment with my firstbank mastercard#God bless uuuuuuuu all |
mr ezeh,please kindly help me oo am unable 2 pay with ma firstbank mastercard when i try a make payment a message appear '' the card issuer decline this transaction'' pls how do you activate your firstbank mastercard? Patiently waiting for your reply sir |
I no fit use ma first bank mastercard buy on aliexpress, d tin dey tell me '' the card issuer decline this transaction'' then i went 2 firstbank to ask wot happen dey told me dey will send a code to ma email uptill now i never see am chai, firstbank 2 dey fuckup oo,i guess me go just go create access bank acct i tire 4 dis yeye false bank lol |
please reply mynmail d network is bad dats y am typin twice abeg check u mail now |
texaco1: hello my captain,how u dey?but d problem be say I no dey do bidding as such.most of the time na only buy it now I dey do.I know say people always think that bidding is cheaper but on the contrary it isn't always so.it takes too much time and this is a commodity I don't have in excess. the cost for laptop is 90 and mobile is 40,this is 95% home delivery.it is shipped as it comes in.if you have anymore questions please feel free to ask.my bidding option will start soon again,I had to stop when some people bidded and won but refused to pay.the truth is dat am serious about dis n am willing to pay because my money is ready if me no get get interst i no go tell u in d first place d trut is bad pple don spoil gud pple so pls i will lik u 2 put it into considration nd help me 2 get it. |
Finally i found ur thread i like pple wit fast reply ooo.hmm back 2 d matter me don see my first lappy wey i knw u do biddin i we send u ma budget but hw much do u ship laptop nd phone because i go like make i join 1 used samsung galaxy 3 join am abeg i will be lookin 4ward 2 do more business wit u because i wan start small scale business dey sell 4 ma school mate if we don resume but 4 now lappy is ma top priority. Thank u texaco me dey see ur hand 4 do it ur self importation guide i remove cap 4 u oo. Am stayin in Ilorin..my email is steric58@gmail.com thanks i will be waiting 4 ur reply |
Abeg how i go contact texaco he no get em own thread ni? |
I guess it high time u start biddin for stuff on ebay because everyone cannot afford new product but like new is more preferable i will be buyin my first laptop d name is hp dm4 beat by dre it has red backlite i will be ok if d bid could end in 280 dollar because af seen such a laptop dat d bid ends by 250 dollar.i knw u ar a very busy man but u shud find sum1 dat we handle bidding on ebay 4 u because 4 me i like bidding. My money is ready nd i found d link on ebay all u gat 2 do is to bid nd win d bid i will pay into ur acct i.e ur shippin n commision nd send d stuff 2 me. in Nigeria i cant afford d new is sumfin lik 650 dollar |
Please do you bid for laptop on ebay? |
Mikky i know u ar a busy man u gat another work u ar doing buh give us a specific tyme u will be replaying to post on nairaland not everybody has whatsapp nd bb pin moreova d issue in and just have to be treated wots d way out am able 2 gather d money 4 ma laptop hopin 2 pay into ur acct to ma suprise na another story i meet hear ooo d story of cot abeg we shud fin a way to solve dis problem concerning d suggestion sum pple av made i suggest we shud all specify a specific day 2 make payment to ur acct since dey we deduct d same amount no matter hw d amount. Abi wetin u sey ma pple? |
Chai dis fin is quite discouragin oo dat means if i wan buy 10 dollar item i go dey dey pay like 45 dollar nd i neva pay ur shippin nd commossion hw small scale business man wan take gain me chain ma hand down fall |
Tonjeola1: only talking about power bankthanks ma oga.hope sey person no go get problem if him wan use china air post,singapore to import a single tablet from aliexprees? @all post office strike is just a warning 3 strike day ooo d source is from 24hours new search via google |
Tonjeola1: Use CVM, that is the only solution for nowplease what of tab u mean china airpost too dont accept tablet 2 |
Please i prefer buyin dis item on ebay dan naija because am sure it will be very costly if i wan buy am 4 naija.wat i want is d total amount dat will bring dis stuff down to ilorin. The item is 161117086692 thank u |
Guy make i talk tru u done take too much skunk today...imagin u aint even proud of ur country celebrites# one anti Nigeria detected make we trow dis guy to d den of lion yeye boi justin bieber know u id iota u sit down for 1 corner dey talk trash. Na pipu lik u go get money go dey buid industry for overseas nd u go dey talk sey naija no develop wen i..diot lyk u dey hype witty if u wan go yankee u beta start trekkin now |
Mikkyangel may almighty jah bless una ooo me go soon give una alink to a laptop |
[quote author=datovid ]Don't ship wif HK post yet ooo..I've not been able to track my order since sept 6[/quote]wot of china airpost |
Am about to take ma first oda which will be tablet free shipim down here to ilorin all tankz to everyone dat has bin a gr8 contributor to dis thread |
Mikkyangel abeg na how much e go cost me to ship a complete laptop i mean ur charging not for d price of d lappy but ur charging 4 shipin nd comision tanks |
broda may almighty jah jeovah bless u abundantly.u just safe a souk frm HBP LOL |
chai ow i go sell ma tecno n3 now dis review dey sweet ma belle laydoh,ibroscoe and co help me find buyer 4 ilorin oooo lol.please has any1 run psp game in dis fone because am so much inlove wit psp games |
presiade: Just hold on if it is your tab, they will soon update. I contacted my seller on Wednesday and he said they'l will update soon, alas my package is enroute to Nigeria now thru HK. RC04519338HK.bros u mean it now safe to import tablet from china via hong kong post because am kinda confuse dat y i dont mak oda 4 tablet wen my money is ready |
i hop it tru o |
am happy abt d news at chrisvicmall please is iy now save to import tablet wit ba3 via free shippin lik hing kong post or singapore please ur ansa will be apreciated |
steric58: tor ama try Ma luck importing tablet me nd seller don talk buh all dis ndlea guy nd custom still dey fear me wetin be dere problem self sey dem. no knw sey na here |