Romance › Re: Why It Is Difficult For The Good Guy To Get The Good Lady? by Stevengerd(m): 11:50am On Jun 28, 2017 |
eezeribe: Because opposites attract and similar poles repel. Lol. U Don Carry Physics Enta Dis Matter. *Magnectic Pole |
Romance › Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:51pm On Jun 27, 2017 |
Victornezzar: lolzz....bros ur blood con dey hot oo Ah Get Most Of Dem 4 Lasu |
Romance › Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:38pm On Jun 27, 2017 |
Victornezzar: lmao......wetin u go con talk about most festal galz Festac Gals Dem Deh On Dier Own. Those Gals Ehn... |
Romance › Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:31pm On Jun 27, 2017 |
|
Romance › Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:30pm On Jun 27, 2017 |
Victornezzar: baba na festac I dey oo dem plenty sha but e neva reach dis level Try Go Idumoto, Isale Eko, Iyanu Ipaja. Go Give Ur Eyes Food |
Romance › Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:15pm On Jun 27, 2017 |
Victornezzar: I don't blv it oo pesin no fit bleach like dis na Go Isale Eko, Idumota. U Go Knw Say Pipu Deh Bleach Anytin |
|
Romance › And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 12:30pm On Jun 27, 2017 |
Oh My Gawd!!!
|
Romance › Re: ''VIRGINITY'' (exclusively Baby)(red:b)!!! by Stevengerd(m): 9:58am On Jun 27, 2017 |
Martin0: so cows like u lost their brains due to the nature of the kind of feed they consume It's Too Early To Start Exchanging Words With Lil. Bro... Hv A Nice Day |
Romance › Re: ''VIRGINITY'' (exclusively Baby)(red:b)!!! by Stevengerd(m): 9:17am On Jun 27, 2017 |
Martin0: I thinks u fit inn a body guard when a dog is overfed, it behaves anyhow |
|
Romance › Re: Why Do Ladies Lie So Much? by Stevengerd(m): 9:00am On Jun 27, 2017 |
Lying Is Their Way Of Life. |
Romance › Re: ''VIRGINITY'' (exclusively Baby)(red:b)!!! by Stevengerd(m): 8:59am On Jun 27, 2017 |
All Dis Virginity Tok No Dey Finish Ni  U Better Start Ur Day Doing Something Tangible |
Romance › Re: My Profile Got Edited by Stevengerd(m): 10:24pm On Jun 26, 2017 |
Shey Na Dat Wan Dey Worry U  |
Romance › Re: Am I Cute.....? by Stevengerd(m): 10:17pm On Jun 26, 2017 |
vanida6: yeah,,,, Whr Actually. Seems U Have Family/frnds Here In Lag?? |
Romance › Re: Am I Cute.....? by Stevengerd(m): 10:04pm On Jun 26, 2017 |
vanida6: I think am not the prettiest here but amma 100% sure i`m among them here .
So did I look cute in mah Dp?  The Other Thread, U Said U Coming To Lag, Next Week. |
|
|
|
|
|
|
Family › Re: I Slept On A Snake On My Bed by Stevengerd(m): 10:25pm On Jun 25, 2017 |
Omo Make I Run Check My Pillow, Under Ma Bed Wella Ooh!! Bt Wetin Make Me Open Dis Thread Dis Nite Fah! Sleep Don Kommot For My Eyes Sha |
|
|
|
Romance › Re: You Know Lagos? Caption This Place. by Stevengerd(op): 8:54pm On Jun 25, 2017 |
|
Romance › Re: You Know Lagos? Caption This Place. by Stevengerd(op): 7:33pm On Jun 25, 2017 |
orbgoblin: This should be sand fill and picture must have been taken from that pedestrian bridge opposite oriental. Not so sure though. Yea. Sand Fill |
Romance › Re: You Know Lagos? Caption This Place. by Stevengerd(op): 7:19pm On Jun 25, 2017 |
|
Romance › Re: You Know Lagos? Caption This Place. by Stevengerd(op): 7:17pm On Jun 25, 2017 |
ReubenE: I think its somewhere in V.I. don't remember where exactly.
This waterfront is clearly not Marina....not at all.
The Mushin guy though Yo Almost Dere, Bt not VI |
Romance › Re: You Know Lagos? Caption This Place. by Stevengerd(op): 6:50pm On Jun 25, 2017 |
|
Romance › You Know Lagos? Caption This Place. by Stevengerd(op): 6:39pm On Jun 25, 2017 |
Lagos Boys Where Are Thou?
|