Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,696 members, 7,831,171 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 02:47 PM

And Jesus Wept. (photo) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / And Jesus Wept. (photo) (1101 Views)

So Much Pretence... I Wept Blood / It's Finish,, And Jesus Wept: / Nkechi Wept For Me, When They Locked Me Up In The Prison (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(m): 12:30pm On Jun 27, 2017
Oh My Gawd!!!

Re: And Jesus Wept. (photo) by dacblogger: 12:33pm On Jun 27, 2017
It'z a lie... shocked

1 Like

Re: And Jesus Wept. (photo) by ShayGirl(f): 12:41pm On Jun 27, 2017
Jisos!!!! shocked

Na black paint jor . tongue
Re: And Jesus Wept. (photo) by oloriooko(m): 12:42pm On Jun 27, 2017
shocked shocked shocked shocked shocked
Man wey dey dance hard dance, na hin brokos e dey wahala
shocked shocked shocked shocked shocked
No be small thing woman breast see before e begin look down
Blood of Zerubbabel!
Re: And Jesus Wept. (photo) by Bossontop(m): 12:50pm On Jun 27, 2017
Jus see pesin lyf....choi

Re: And Jesus Wept. (photo) by HelenBee(f): 12:52pm On Jun 27, 2017
eww... lipsrsealed so disgusting

1 Like

Re: And Jesus Wept. (photo) by Nobody: 12:55pm On Jun 27, 2017
grin

E be like...her whitening cream is still downloading grin
Re: And Jesus Wept. (photo) by Victornezzar: 12:58pm On Jun 27, 2017
I don't blv it oo
pesin no fit bleach like dis na
Re: And Jesus Wept. (photo) by Dopeyomi(m): 12:59pm On Jun 27, 2017
ah don't believe this!

1 Like

Re: And Jesus Wept. (photo) by Nobody: 1:02pm On Jun 27, 2017
HelenBee:
eww... lipsrsealed so disgusting
nice dp smiley

1 Like

Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(m): 1:15pm On Jun 27, 2017
Victornezzar:
I don't blv it oo
pesin no fit bleach like dis na
Go Isale Eko, Idumota. U Go Knw Say Pipu Deh Bleach Anytin
Re: And Jesus Wept. (photo) by Nobody: 1:17pm On Jun 27, 2017
Stevengerd:
Oh My Gawd!!!
acid victim?
Re: And Jesus Wept. (photo) by Victornezzar: 1:18pm On Jun 27, 2017
Stevengerd:
Go Isale Eko, Idumota. U Go Knw Say Pipu Deh Bleach Anytin
baba na festac I dey oo
dem plenty sha but e neva reach dis level
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(m): 1:30pm On Jun 27, 2017
Victornezzar:

baba na festac I dey oo
dem plenty sha but e neva reach dis level
Try Go Idumoto, Isale Eko, Iyanu Ipaja. Go Give Ur Eyes Food
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(m): 1:31pm On Jun 27, 2017
lefulefu:
acid victim?
bleaching cream
Re: And Jesus Wept. (photo) by Victornezzar: 1:32pm On Jun 27, 2017
Stevengerd:
Try Go Idumoto, Isale Eko, Iyanu Ipaja. Go Give Ur Eyes Food
lmao......wetin u go con talk about most festal galz
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(m): 1:38pm On Jun 27, 2017
Victornezzar:

lmao......wetin u go con talk about most festal galz
Festac Gals Dem Deh On Dier Own. Those Gals Ehn...
Re: And Jesus Wept. (photo) by Victornezzar: 1:39pm On Jun 27, 2017
Stevengerd:
Festac Gals Dem Deh On Dier Own. Those Gals Ehn...
lolzz....bros ur blood con dey hot oo
Re: And Jesus Wept. (photo) by Blackfire(m): 1:41pm On Jun 27, 2017
Faints.






Wakes up again.






Faints.
Re: And Jesus Wept. (photo) by Nobody: 1:43pm On Jun 27, 2017
this is wonderfulbility cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(m): 1:51pm On Jun 27, 2017
Victornezzar:
lolzz....bros ur blood con dey hot oo
Ah Get Most Of Dem 4 Lasu

(1) (Reply)

South African Prophet Shepherd Bushiri Shocked By Rolls Royce Gift From Wife / What Should Be The Average Size Of A Pen*s / African American Youtuber Calls Nigerian Women In Nigeria Whores

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.