Stinge's Posts
Nairaland Forum › Stinge's Profile › Stinge's Posts
1 (of 1 pages)
I don dey taya for this TMA wey I dey do wey no dey finish again o. Taking too much of my Time. |
Abeg, be sincere to your self! ![]() Assuming this thing happens to you, wetin you go do?
|
ZuzuMan:na you wey dey drink the palmie go comment about the palmie. now tell us how hot is it. E be like say hin dey shark you well well bar? |
anulaxad: |
OREMUSSANCTUS:Haba, u for no use dt word qualify am now! ![]() Remember say: 1. Na somebody papa. 2. Our former president. (weda u lyk it or not) 3. He rule and directed us for 11yrs. 4. During his reigning tenure, there was no boko. 5. During his tenure, their was more dan enof food (abinchi) 6. He paid awa debt and we have small money for bank. 7. He dey kick asses of rogue and bad politicians. 8. Think about those once first and confirm the genuineness b4 I continue. Guy hand dey pain me. Therefore, let us appreciate our leaders. An average american will neva abuse or insult their past governors not to talk of presido. Even if dem pack money go dem house, leave dem. Your own sef go bad pass him own. |
hi everyone, pls i'll like to write my cisco exams ccna professional to be precise. I don't know where to put in for the prof. cert. I've written the ccna discovery exams couple of years ago. I need to upgrade Anybody with any idea or any help? |
1 (of 1 pages)

