₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,013 members, 8,419,942 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 07:59 AM

Toggle theme

Stud9's Posts

Nairaland ForumStud9's ProfileStud9's Posts

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)

Jokes EtcRe: Female Bashing ~ by stud9(m): 8:17am On Jul 27, 2010
Make una no spoil me sha
Jokes EtcRe: Never Lie To Your Mother by stud9(m): 8:13am On Jul 27, 2010
U dey read my mind?
Cuz na the same question wey i bin wan ask be dat
Jokes EtcRe: Human Beans by stud9(m): 8:09am On Jul 27, 2010
That u cant do without
Jokes EtcRe: Bra Size by stud9(m): 8:07am On Jul 27, 2010
Studio be Guru u meant lol
Jokes EtcRe: Did U Know? - Hot Amazing Facts! by stud9(m): 7:04am On Jul 27, 2010
Is dat why u shouting like sey i dey owe you?
Comot for road make i buy newspaper jor
Jokes EtcRe: Singles Advert by stud9(m): 6:59am On Jul 27, 2010
Na yo cross, carry-am
And while u dey carry am, try stay on topic.
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by stud9(m): 6:52am On Jul 27, 2010
Cynthoney is one hell of a dragon.
She spits fire everytime!

No wonder her cookings get burnt all the time. Lol
Jokes EtcRe: Singles Advert by stud9(m): 11:12pm On Jul 26, 2010
Hey watch it man - na u and her get biff- how e take concern everybody?
Jokes EtcRe: Singles Advert by stud9(m): 11:09pm On Jul 26, 2010
Dat is no excuse mehn - give him you YIM
Jokes EtcRe: Did U Know? - Hot Amazing Facts! by stud9(m): 11:05pm On Jul 26, 2010
Where is the joke?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 10:55pm On Jul 26, 2010
No dude - i'm fine

I dont want to stress you- thanks *smiles*
Jokes EtcRe: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:49pm On Jul 26, 2010
Layara and jummy

Studio baby
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 10:42pm On Jul 26, 2010
Thanks Danny - thats why i like u.

*hhmm* tanimz close to mukina. Lets see what happens next.



@Blacky, all the agro na cuz of my i.d serious.
I like u ok - see me as your brother
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by stud9(m): 10:35pm On Jul 26, 2010
Nah - the STUDIO CFR dem ban
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 10:30pm On Jul 26, 2010
I'm not bothered

Just to let u know
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 10:21pm On Jul 26, 2010
Ok Danny - the I.D don go like dat abi hope still dey?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 10:12pm On Jul 26, 2010
C'mon Danny i'm dead serious - i cant post

Check am yourself na
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by stud9(m): 10:03pm On Jul 26, 2010
Stay on topic
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 9:59pm On Jul 26, 2010
Danny- studio cfr a spectator lol
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by stud9(m): 9:56pm On Jul 26, 2010
I thought as much
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 9:54pm On Jul 26, 2010
Lol go suck yo thu'b man
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 9:51pm On Jul 26, 2010
Is dis what maturity does to people?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 9:48pm On Jul 26, 2010
Blacksta - u too dey misyarn
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 9:46pm On Jul 26, 2010
Pharaoh - lets hear from the horses mouth - perv!
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 9:39pm On Jul 26, 2010
Danny- my username did whathuh

Whats my offence?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 9:31pm On Jul 26, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 9:29pm On Jul 26, 2010
Danny which of una ban me?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 4:06pm On Jul 26, 2010
Na everybody dey beef u - u be Meat?
Jokes EtcRe: Never Lie To Your Mother by stud9(m): 4:01pm On Jul 26, 2010
I go bounce back very soon
Jokes EtcRe: Bra Size by stud9(m): 3:53pm On Jul 26, 2010
Her bra size no dey market
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by stud9(m): 3:53pm On Jul 26, 2010
U wish
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by stud9(m): 3:51pm On Jul 26, 2010
Killjoy!
Whats the laughter for?

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)