Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by stud9(m): 10:25am On Jul 26, 2010 |
Lol i'm happy u don finally settle down for one babe - i think sey u be omogay before hehehe |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by stud9(m): 10:15am On Jul 26, 2010 |
Who cares |
Jokes Etc › Re: Cat Can Be Very Funny by stud9(m): 10:14am On Jul 26, 2010 |
Nice one bro lol |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by stud9(m): 10:12am On Jul 26, 2010 |
I Prefer calling u skydroP lol |
|
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by stud9(m): 10:07am On Jul 26, 2010 |
Lol for my side photocopy too easy - Why monday dey always bite u for body? Skydrop - why u dey misyarn like D1? Lol |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by stud9(m): 10:01am On Jul 26, 2010 |
I dey fine - u nko? Lol |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 10:00am On Jul 26, 2010 |
Thats why i like u romsky - lol Dem too dey ban me and it hurts U know |
Jokes Etc › Re: Fastest Turtle On Earth by stud9(m): 9:56am On Jul 26, 2010 |
U want make dem kill the tortoise chop? |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by stud9(m): 9:54am On Jul 26, 2010 |
Whatevs |
Jokes Etc › Re: Newlyweds by stud9(m): 9:53am On Jul 26, 2010 |
Lol - i don re-brand. |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by stud9(m): 9:50am On Jul 26, 2010 |
U never live for house wey get garden before? Cuz most of all your chat last week na bout your new garden |
Jokes Etc › Re: A Woman's Prayer by stud9(m): 9:48am On Jul 26, 2010 |
Ooops |
Jokes Etc › Re: A Woman's Prayer by stud9(m): 9:47am On Jul 26, 2010 |
Lol no worry - dem go soon resurrect studio pretty soon. |
Jokes Etc › Re: New Joke by stud9(m): 9:44am On Jul 26, 2010 |
Hehehe |
Jokes Etc › Re: A Woman's Prayer by stud9(m): 9:41am On Jul 26, 2010 |
Studio babe lol |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:37am On Jul 26, 2010 |
Lol romsky help me talk to ben na |
Jokes Etc › Re: Guys: U Need To See This by stud9(m): 9:21am On Jul 26, 2010 |
Hehehe |
Jokes Etc › Re: A Woman's Prayer by stud9(m): 9:17am On Jul 26, 2010 |
Nothing much dear - how are u? |
Jokes Etc › Re: 2 Nuns by stud9(m): 9:15am On Jul 26, 2010 |
Ok |
Jokes Etc › Re: Newlyweds by stud9(m): 9:13am On Jul 26, 2010 |
Nice joke |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:05am On Jul 26, 2010 |
I just dey watch dem dey tow my car dey go. LASTMA PEOPLE WICKED |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by stud9(m): 9:02am On Jul 26, 2010 |
Moved on |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:56pm On Jul 25, 2010 |
I'm a soldier - i won't |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:42pm On Jul 25, 2010 |
clear make i pass jor |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:38pm On Jul 25, 2010 |
tayo_ast: thunder faya your mouth!!!  excuse me  ? efemena, dem no ban me |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:33pm On Jul 25, 2010 |
Lol, c'mon u guyz are derailing |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:28pm On Jul 25, 2010 |
whatevs!
lol |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:21pm On Jul 25, 2010 |
bounce jor |
Jokes Etc › Re: He Received Text From His Ancestors Or What? by stud9(m): 9:17pm On Jul 25, 2010 |
lol, that one na fashola boy na  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:14pm On Jul 25, 2010 |
no no no, nobody ban me, i just wan soji myself thats all  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by stud9(m): 9:06pm On Jul 25, 2010 |
sup broda, long time lol |