₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,013 members, 8,419,942 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 07:58 AM

Toggle theme

Stud9's Posts

Nairaland ForumStud9's ProfileStud9's Posts

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)

Jokes EtcRe: Explanation Of Marketing: by stud9(m): 7:27am On Jul 28, 2010
Nice lol
Jokes EtcRe: Our Girlfriend Is Pregnant by stud9(m): 7:23am On Jul 28, 2010
Chief Executive Touts!

If dem no see money extort from Danfo Drivers, Garage go scatter.
Jokes EtcRe: The Silent Treatment by stud9(m): 7:15am On Jul 28, 2010
Stop derailing please
Jokes EtcRe: The Silent Treatment by stud9(m): 7:03am On Jul 28, 2010
Na me do am like dat

Please stay on topic
Jokes EtcRe: How Women Get To Heaven by stud9(m): 7:02am On Jul 28, 2010
Hhmmm
Jokes EtcRe: The Silent Treatment by stud9(m): 7:00am On Jul 28, 2010
I'm still searching for the joke
Jokes EtcRe: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 6:54am On Jul 28, 2010
No be naija u dey
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by stud9(m): 6:50am On Jul 28, 2010
Bibs u be better person wey sabi correct things. But na dat your pity i no like.

Ignores Dick1


Efe, u dey make me laugh.
Efe -
Jokes EtcRe: Never Lie To Your Mother by stud9(m): 6:29am On Jul 28, 2010
Efe - i dey only try answer to wokeup's question.
Jokes EtcRe: Pix Talk by stud9(m): 6:07pm On Jul 27, 2010
Seconded!
Jokes EtcRe: How Men Load Their Guns ! by stud9(m): 6:06pm On Jul 27, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by stud9(m): 6:05pm On Jul 27, 2010
Tehehehe fear no grip me anything jor
Jokes EtcRe: Imagine-if Na You, Wetin U Go Do? by stud9(m): 2:28pm On Jul 27, 2010
Walahi na serious matter - dis guy bought a brand new honda end of discussion for him girl friend. While him own wife dey cruise old school peugeot.

Some men wicked.
Jokes EtcRe: Imagine-if Na You, Wetin U Go Do? by stud9(m): 2:00pm On Jul 27, 2010
Palm wine tapper!


If na me, i go baptize everybody wey dey dia with fish water
Jokes EtcRe: Imagine-if Na You, Wetin U Go Do? by stud9(m): 1:56pm On Jul 27, 2010
Pirate am u meant.

The joke make sense small sha lol
Jokes EtcRe: Imagine-if Na You, Wetin U Go Do? by stud9(m): 1:34pm On Jul 27, 2010
Lol
Jokes EtcRe: New Joke by stud9(m): 1:18pm On Jul 27, 2010
Nobody iz hating nobody man - lol yo joke too dry dats all
Jokes EtcRe: New Joke by stud9(m): 1:12pm On Jul 27, 2010
Me self don tire
Jokes EtcRe: Pix Talk by stud9(m): 1:09pm On Jul 27, 2010
The kid name na lilian
Jokes EtcRe: Human Beans by stud9(m): 1:07pm On Jul 27, 2010
Human Bean'
Jokes EtcRe: Never Lie To Your Mother by stud9(m): 11:06am On Jul 27, 2010
Lol ok
Jokes EtcRe: Human Beans by stud9(m): 11:01am On Jul 27, 2010
DIKELE - Who tell u sey u be human being?
Cuz i know for sure sey wetin other real men fit do to make there babes happy u no fit do am
Jokes EtcRe: Did U Know? - Hot Amazing Facts! by stud9(m): 10:53am On Jul 27, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Human Beans by stud9(m): 10:52am On Jul 27, 2010
Spirit
Jokes EtcRe: Never Lie To Your Mother by stud9(m): 10:51am On Jul 27, 2010
Lol if i had known
Jokes EtcRe: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:50am On Jul 27, 2010
Messi and kaka
Jokes EtcRe: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:45am On Jul 27, 2010
Na life u dey live so?
U don too frustrate - do yourself a favour, Go climb high tension
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by stud9(m): 10:40am On Jul 27, 2010
Na wa o
Jokes EtcRe: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:28am On Jul 27, 2010
No weapon fashioned against me shall prosper.
Lol
Jokes EtcRe: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:22am On Jul 27, 2010
U don come wit yo mischi'f abi
Jokes EtcRe: Never Lie To Your Mother by stud9(m): 9:58am On Jul 27, 2010
Yep from posting - why dem ban you? Lol

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)