₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,620 members, 8,512,801 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 02:48 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Beat The Person Above You. by studio43(m): 10:36am On Aug 28, 2009
Says the jack of all trade
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 10:33am On Aug 28, 2009
Lazy Lyssa see as your husband phemour just dey chase women around for ya face and u no fit do anything about it
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 10:26am On Aug 28, 2009
Te hehe he
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by studio43(m): 10:24am On Aug 28, 2009
See as LYSSA just dey strong eyes over another man's sweat
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 10:20am On Aug 28, 2009
Sausagelips no let me get hold of u?
Jokes Etc › Re: Beat The Person Above You. by studio43(m): 10:18am On Aug 28, 2009
Which kind small pikin play be dis one naw? Wia is danny sef?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 10:15am On Aug 28, 2009
I dey try understand dat pirated statement, But still no show
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 10:10am On Aug 28, 2009
Lice for ya head
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 10:07am On Aug 28, 2009
Wia did dat happened?
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 10:05am On Aug 28, 2009
Phemour stop chasing my MOYO up and down for here, abi Lyssa wey i dash u never do u? Lol
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:00am On Aug 28, 2009
Te hehe he
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards {the making} ;D by studio43(m): 9:57am On Aug 28, 2009
Cool. Lol
Jokes Etc › Re: Have Got A New Babe For Romade And Ben20001 by studio43(m): 9:51am On Aug 28, 2009
@@LYSSA and DICKELE,
The two of una need serious deliverance, i swear Lol
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 9:44am On Aug 28, 2009
Te hehe he
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 9:40am On Aug 28, 2009
I dey come
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 8:45pm On Aug 27, 2009
Kole ye won o
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:43pm On Aug 27, 2009
Maybe u go help lend am your hearing aid make hin dey use too
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 8:40pm On Aug 27, 2009
I nor know sey wheel Barrow for dat una bushy village dey get engine
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 8:38pm On Aug 27, 2009
16% percent of nigeria gurls woulda been lonely if not for my emotional benevolence, Yaradua appeciate my patriotism na hin him upgrade me to rank of a CFR
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 8:31pm On Aug 27, 2009
Lol, Oko Iyawo
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:30pm On Aug 27, 2009
No mind dat gutterboi wey think sey everything na by gra gra
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 8:28pm On Aug 27, 2009
Yes fine gurl no pimples, How market today?
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 8:26pm On Aug 27, 2009
Yes na
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 8:23pm On Aug 27, 2009
U can say dat again friend lol, I like those paw paw shape medium size boobies, Gawd! Finishing *winks*
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 8:19pm On Aug 27, 2009
Evidence of good living u know
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 8:15pm On Aug 27, 2009
Te hehe he
shorty's dont wear bra when comming to my house lol
Jokes Etc › Re: Have Got A New Babe For Romade And Ben20001 by studio43(m): 8:05pm On Aug 27, 2009
@Don funky,
U no try at-all
Jokes Etc › Re: Unlocking The Doors by studio43(m): 8:00pm On Aug 27, 2009
Your Landlord still dey disturb u?
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 7:57pm On Aug 27, 2009
Te hehe he
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 7:55pm On Aug 27, 2009
Bend dat ya Lopsided head go one side make i see road o jare
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:52pm On Aug 27, 2009
Get behind me Militant
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:50pm On Aug 27, 2009
Offloading my containers

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 394 pages)