₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,620 members, 8,512,801 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 02:48 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:06pm On Aug 26, 2009
Lol pikin miss Road,
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 7:02pm On Aug 26, 2009
Militant dodge ya head make i see Ble ble side well well
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 6:52pm On Aug 26, 2009
Sylvex never tell u the truth as per wia hin branch enter before dem snatched the ghana must go bog fulla one one Coins from him
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 1:29pm On Aug 26, 2009
Romade who Lie pass u for hia?
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 1:24pm On Aug 26, 2009
Sharrap make i no fling u comot for hia
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 1:21pm On Aug 26, 2009
U mistake by.dot sausage lips for a dog meat before?
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 1:19pm On Aug 26, 2009
Dats why all the appliances for your house no dey last 12hrs
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 1:17pm On Aug 26, 2009
No mind dat romade wey no get work
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 1:13pm On Aug 26, 2009
Fear no go let anybody here buy from your pirated white Lies
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 1:07pm On Aug 26, 2009
No sing again abeg Guttergal cuz i never wan get ear cancer lol
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 1:02pm On Aug 26, 2009
Wicked Liar
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 1:00pm On Aug 26, 2009
@jkstuborn, I dey nothing do me, How are u my sweet kokolet?

No mind Abbey County she no know sey u know her reach Pata lol
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 12:55pm On Aug 26, 2009
Romade no let me slap dat ya pirated face
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 12:51pm On Aug 26, 2009
Lol , Ogbeni jummy must u shout my name like dat?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 12:47pm On Aug 26, 2009
Sweetlet no let me handle u with vex Lol
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 12:43pm On Aug 26, 2009
*Burns down thread*
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 12:39pm On Aug 26, 2009
Dem dey tell blind man sey rain dey fall?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 12:36pm On Aug 26, 2009
U sure sey na only slap u come slap at this time of the night inside my Bedroom
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 12:31pm On Aug 26, 2009
Yes
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 12:27pm On Aug 26, 2009
I know ya Lopsided yansh no go gree u Bend
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 12:24pm On Aug 26, 2009
Roma is a He! A black yoruba wey get plenty muscles like person wey dey Gym, For real
No joke
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 12:21pm On Aug 26, 2009
Baxi is way to far from the truth, Shine ya eyes Chi chi i dont trust dat guy Lol
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 12:16pm On Aug 26, 2009
Abuse of emoticons
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 12:13pm On Aug 26, 2009
She just got dumped
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 12:10pm On Aug 26, 2009
Abbey Bend ya head go one side
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 12:09pm On Aug 26, 2009
He needs a hearing aid
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 12:07pm On Aug 26, 2009
Which level
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 12:05pm On Aug 26, 2009
Says the witch doctor
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 12:03pm On Aug 26, 2009
And proud
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 12:01pm On Aug 26, 2009
Good for Nairaland
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 11:58am On Aug 26, 2009
I dont think so mehn
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 11:55am On Aug 26, 2009
Yoruba champions

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 394 pages)