₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,751 members, 8,513,517 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 07:14 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Clem! Clem! by studio43(m): 1:29pm On Apr 09, 2009
blissieng:
Its all pun mi dear, noffin personal. wink
thank gawd u don confess cuz i dont dey lunch my missiles already , naffin do u sha, catch fun sweet rat lol
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 1:28pm On Apr 09, 2009
i blame financial crisis wey don chop really deep into there pocket grin
Jokes Etc › Re: Clem! Clem! by studio43(m): 1:26pm On Apr 09, 2009
ble ble why u dey do me like this na? grin
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 1:25pm On Apr 09, 2009
lolol, oluya ke?

romade sho ra e  o
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 1:23pm On Apr 09, 2009
well, we have to know how much money we needed to make this idea work out, im very serious




TOMMY2,
stop talking nonsense please
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 1:19pm On Apr 09, 2009
gabrywyl
about the business u are into, i really would love to run things wiff u grin







blissieng:
Chei! I get feeling say by the time wen this party go shele many people go dey wait my arrival wiv bad belle o.

God help me!!!
Nne dont even go there jare  grin



alimat 2:
Giv me account number  naa
N500 is not accepted, to u better start saving big ahead of time
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 1:11pm On Apr 09, 2009
there 2 case be case of pikin miss road  tongue
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 1:09pm On Apr 09, 2009
gabrywyl:
I will be doing my unfinish business ooo. . . sad
I'm interested
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 1:06pm On Apr 09, 2009
blissieng:
@ Gabby

I know fanx. LOL Na God o!!!

.
.
.

And I await the grin comebacks---
what can i say huh

she;s cute, she's not , which one i go believe now? sad
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 1:03pm On Apr 09, 2009
aaww, sweety, dont lose hope already, some of us here fit contribute to sponsor your trip down here grin
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 12:58pm On Apr 09, 2009
well, if u cant make it, dont worry, picture nor dey lie, we go send u few copies grin
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:57pm On Apr 09, 2009
yes ,

who dey call me grin
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 12:56pm On Apr 09, 2009
i'm ready anytime, trust me
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:53pm On Apr 09, 2009
hhmm,

well, na hin site u dey so madam ble ble
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by studio43(m): 12:49pm On Apr 09, 2009
hhmm
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 12:47pm On Apr 09, 2009
gabry go have to come down to 9ija for this party, i trust her for that
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:46pm On Apr 09, 2009
you are forgiven, go home and dont do it again
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 12:43pm On Apr 09, 2009
ble ble habba u are a big gurl naw, u suppose carry all this responsibilities up your shoulder na grin
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by studio43(m): 12:41pm On Apr 09, 2009
thanks for your wrongful advice blee ble
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:39pm On Apr 09, 2009
english is not compulsory here abeg
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 12:37pm On Apr 09, 2009
* well, i dont think eating your money would do me any good*
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 12:37pm On Apr 09, 2009
well, i dont need eating your money would do me any good, its up to you to trust me or not
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by studio43(m): 12:35pm On Apr 09, 2009
studere huh
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:34pm On Apr 09, 2009
lola is at it again, wow lol
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 12:30pm On Apr 09, 2009
well, im in lagos,

why u dey wyne me naw grin
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 12:27pm On Apr 09, 2009
make me the financial secretary
Jokes Etc › Re: First Time by studio43(m): 12:22pm On Apr 09, 2009
blissieng:
Who be dis Studio gan sef?

You no go comot for Oga chair b4 him catch you for him PC --- Go and do ya work jare! We all know what it is!
thanks for the wrongful advice cool
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:20pm On Apr 09, 2009
Thanks alot,
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:17pm On Apr 09, 2009
right here sipping on my hennessy

, just dont wanna set the roof on fire  cool
Jokes Etc › Re: Clem! Clem! by studio43(m): 12:16pm On Apr 09, 2009
how u take know sef ten generations of ben nor fit make u happy, u be winch?
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:14pm On Apr 09, 2009
why diz peeps dey vibrate like NOKIA sef huh
Jokes Etc › Re: Clem! Clem! by studio43(m): 12:06pm On Apr 09, 2009
oh no! clemcykul dont go, PLEASE WAIT FOR MEEEEEE  shocked

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 394 pages)