Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 12:59pm On Mar 30, 2009 |
dont blow my mind with your gracious offer  i don blow backyard english  |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 12:56pm On Mar 30, 2009 |
errm, lol, do what  u mean that thing wey i dey like?  |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 12:52pm On Mar 30, 2009 |
your bedroom would be preferable, moyo  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:50pm On Mar 30, 2009 |
u are due' for yaba left dikele |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 12:48pm On Mar 30, 2009 |
nobody wan die but dem wan go heaven,
moyo my visa to heaven is not ready for now , go alone before plane leave u go, na by force to go heaven? |
|
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 12:43pm On Mar 30, 2009 |
Moyola: We go go togeda nau. . .sebi na mi an yu  ofcourse i wan go heaven but nor be now , im too young to die , u can take spenchucks with you i nor mind  |
Jokes Etc › Re: Baked Beans by studio43(m): 12:41pm On Mar 30, 2009 |
so na me u dey use style style dey tackle here since abi? well, i still reserve my comment till u mention my name  |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 12:39pm On Mar 30, 2009 |
na u wan go heaven na , gimme all your money and properties home and abroad make i use dey sustain myself na, abi na bad thing i do |
Jokes Etc › Re: Baked Beans by studio43(m): 12:34pm On Mar 30, 2009 |
bleseing is not even a 9igerian |
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by studio43(m): 12:32pm On Mar 30, 2009 |
hmm, water don pass garri |
Jokes Etc › Re: Baked Beans by studio43(m): 12:29pm On Mar 30, 2009 |
she dey fear to call names |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 12:28pm On Mar 30, 2009 |
lemme have all the money in your accounts first |
Jokes Etc › Re: Second Opinions by studio43(m): 12:25pm On Mar 30, 2009 |
whats the laughter for dikele |
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 12:23pm On Mar 30, 2009 |
checked and confirmed |
|
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 12:20pm On Mar 30, 2009 |
bite me |
|
Jokes Etc › Re: Baked Beans by studio43(m): 12:13pm On Mar 30, 2009 |
come out straight peeps,
be specific |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 12:09pm On Mar 30, 2009 |
atleast i get 3cars and 4houses to my credit, if not for this business, e nor for dey dat possible  |
Jokes Etc › Re: Baked Beans by studio43(m): 12:04pm On Mar 30, 2009 |
bloody civilian on the block |
|
|
|
|
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by studio43(m): 11:50am On Mar 30, 2009 |
burns down thread |
Jokes Etc › Re: Baked Beans by studio43(m): 11:49am On Mar 30, 2009 |
no, sister i meant  |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by studio43(m): 11:47am On Mar 30, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Baked Beans by studio43(m): 11:45am On Mar 30, 2009 |
thats my girl  |
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by studio43(m): 11:44am On Mar 30, 2009 |
na gucci glass wey ludacris dash me u dey call shokomended rubber glass? |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 11:41am On Mar 30, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by studio43(m): 11:40am On Mar 30, 2009 |
throws them out runs screeming rommaddeeeeeeee  |