₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,769 members, 8,513,603 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 09:28 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 8:43pm On Mar 28, 2009
hisses in sudan.
.arramyjaY ARE U LIVING VERY CLOSE TO DARFUR REGION?
Jokes Etc › Re: The Greatest Shock Of My Entire Life by studio43(op): 8:37pm On Mar 28, 2009
spenchuks:
*hisses and leaves the thread*
sorry , i dont post porns.


i can help u with some porn sites to feed your eyes, i guess thats all u want to see on nairaland cool
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:19pm On Mar 28, 2009
hisses lipsrsealed in japan
Jokes Etc › Re: Second Opinions by studio43(m): 8:15pm On Mar 28, 2009
so this is what maturity does to some people abi? undecided



WERE THAT YEYE BLESSEING SEF? grin
Jokes Etc › Re: Did I Impreginate Lolabbey? by studio43(m): 8:27pm On Mar 25, 2009
well, mallam musa bilala sey make i dey greet you
Jokes Etc › Re: Did I Impreginate Lolabbey? by studio43(m): 8:23pm On Mar 25, 2009
why u dey deny your sister na ?
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by studio43(m): 8:21pm On Mar 25, 2009
arramyjay:
Off with you.studio43.
nah, u are goin no wear with me cuz i'm ENGAGED, sorry wink
Jokes Etc › Re: Did I Impreginate Lolabbey? by studio43(m): 8:19pm On Mar 25, 2009
ib and jumoke una be twins?
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:16pm On Mar 25, 2009
jumoke wetin u dey do for boiz hostel when your supposed to be receiving lecture, Na so u like long thing reach?
Jokes Etc › Re: Did I Impreginate Lolabbey? by studio43(m): 8:10pm On Mar 25, 2009
u must be joking
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:08pm On Mar 25, 2009
u cant even spell
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 7:45pm On Mar 25, 2009
reserve my comment till i'm done fasting
Jokes Etc › Re: Second Opinions by studio43(m): 7:40pm On Mar 25, 2009
my level pass lawyer own sef, infact i'm a senator grin
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:36pm On Mar 25, 2009
Ben u are double crossing angry
Jokes Etc › Re: Second Opinions by studio43(m): 7:33pm On Mar 25, 2009
Non gonna laugh to such nonsense,

*burns down thread and hisses in igbo*
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 8:32pm On Mar 24, 2009
i blame the person wey give am access to puter
Jokes Etc › Re: Good Son Gone Bad! by studio43(op): 8:30pm On Mar 24, 2009
wetin make u think sey u know something romade?
Jokes Etc › Re: Second Opinions by studio43(m): 8:25pm On Mar 24, 2009
break it down babe, i hope u are not trying to blow my mind, mmmmmmmm embarassed grin grin
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by studio43(m): 8:21pm On Mar 24, 2009
ARRAMYJAY, SINCE YOUR COUNTRY PEEPS HAD REJECTED YOU, U CAN TAKE YOUR ASSYLUM RIGHT IN MY BEDROOM cool
Jokes Etc › Re: Second Opinions by studio43(m): 8:17pm On Mar 24, 2009
hope nor be sey u wan come borrow money again?
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 8:15pm On Mar 24, 2009
clemcykul:
dont worry studio419 we might go down together
studio419? shocked

MY HANDS ARE CLEAN cool
Jokes Etc › Re: Second Opinions by studio43(m): 8:07pm On Mar 24, 2009
blissieng:
u know chop so?

Eh studio,
is that question really meant for me?, errm, WHO U THINK SEY GET CHINESSE RESTAURANT?

well, i know sey global financial crisis don take its toll on you, I THINK I FIT BE OF HELP TO YOU SOMEHOW.

BUT REMEMBER> NOTHING GOES FOR NOTHING grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 394 pages)