₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,778 members, 8,513,640 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 10:23 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 218 219 220 221 222 223 224 225 226 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 8:50pm On Jan 18, 2009
dani1luv:
Im stil convinced that Airforce is Studio
we are neighbours, very very close wink , we've got 2 puter in dis room, so i go for the laptop, the yeye fowl airforce1 go for the desktop grin wink


Grizzly:
ok who started dis thread angry
Tell'im to see me in ma office cool
here i come sir, got contract for me? grin
u know sey i like money grin


dyabman:
how many planes have u passed today , ?
wetin bring plane matter come here now?

well, how are u, wife and children, lol long time no see.
na the family life dey keep u away from your paddies here lately grin
Jokes Etc › Re: My Letter To Mr President Lol by studio43(op): 8:42pm On Jan 18, 2009
hin no go school na grin
Jokes Etc › Re: Student Roll Call For Anger Management 101 by studio43(m): 8:39pm On Jan 18, 2009
mykali:
good for you. it is good we are friends, so i can tell you to ban whoever i want you to. abi? grin
YEAH RIGHT
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:36pm On Jan 18, 2009
No! he cant even see grin
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 8:33pm On Jan 18, 2009
hey , sup guyz grin
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 5:52am On Jan 18, 2009
i like u just the way a good father would like his daughter, u are a darling and i appreciate everything about you grin


u are so sweet kiss

but to an extent tongue
wink grin
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 5:35am On Jan 18, 2009
hell yeah,
another person's thing can equally be mine, afterall life is fulla opportunities. lol

Babe take a good look at me . Nothing do me na grin

N.B sorry for not replying on time. i think sey i get strong head. but sleep show me class grin ,
if to sey my lappy screen break, na that one for pain me pass.

talk to u l8er,
yeye fowl grin wink
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 3:20am On Jan 18, 2009
ofcourse i will hehe , nothing do you.
miss ajebota grin
yeye fowl grin
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 3:14am On Jan 18, 2009
that mouth fuc* your beauty up somehow, if i were you, i would go for surgery to put that sausage lips like n order grin
Travel › Re: This Is Not A Joke by studio43(m): 3:10am On Jan 18, 2009
if its not a joke then why did u post it here?
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 3:08am On Jan 18, 2009
whatever, na u sabi
elenu gbeske grin
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 3:02am On Jan 18, 2009
wicked thing grin

still looking at that picture grin
that waist is mmmmmmmmmmmm embarassed grin wink
Jokes Etc › Re: Don't Jealous Me! by studio43(m): 3:00am On Jan 18, 2009
knockz down thread grin
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 2:58am On Jan 18, 2009
and i will kill myself if u answer them angry lol
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 2:54am On Jan 18, 2009
since yeye fowls like u started growing teeths
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 2:51am On Jan 18, 2009
TOYOSI20:
sofry sofry oo!!! shocked shocked shocked shocked
Yes i promise to do it sofry sofry on you i swear grin grin embarassed grin
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 2:43am On Jan 18, 2009
yes, to the rescue grin
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 2:40am On Jan 18, 2009
dey praise yourself.
i no want ajebota like cuz most of them wey i don come across are bunch of mumu's
dey disgust me, i prefer minguin with ajepaki wey sabi wetin dey lol

errm, i'm a gheto child, i dont want to be a trillionaire or belionaire, NO!

i just want to be comfortable thats all.

the most improtant thing is that, WHAT SHALL U PROFIT GAINING THE WHOLE WORLD AND LOOSE THY SOUL grin grin
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 2:30am On Jan 18, 2009
its only a question, abi i do bad thing? grin
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 2:21am On Jan 18, 2009
wait a minute babe,
erm, Dont your know your talking to here on nairaland is a huge priviledge that u must not abuse? grin

kick ajebota;s ass
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 2:17am On Jan 18, 2009
na u na, u don forget,
anyway, how are u, wife and children grin angry
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 2:14am On Jan 18, 2009
TOYOSI20:
i don even grow wings to fly sef, D grin grin
atleast u don dey take style confess to us that u are a witch and that u fly lately grin
i'm proud of witches cheesy
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 2:11am On Jan 18, 2009
TOYOSI20:
Cos u are a certified woman wrapper!!! wink shocked shocked shocked
who no go like better thing like you na grin grin grin grin grin grin
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 2:07am On Jan 18, 2009
aproko that u cant do without grin
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 2:04am On Jan 18, 2009
na u go put pocket for wrapper na, u don forget sey u be bush gurl grin
i no blame u, airforce don give u mouth to talk na,

hisses in french
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 2:00am On Jan 18, 2009
ztyle:
#Studio - Call me ZtYLe & Spell it well,i don't like dat your wicked spellinq angry grin

BTW na your babe bi winch! lol no bi me and you yeye fowl grin
u this Talented hoodlum,
anyhow i take spell your name no matter so far u understand am.
yeye fowl grin


TOYOSI20:
Tee hee hee

Just kidding oo, even if i did i promise i wouldnt let u meet her!! shocked grin
why not shorty? grin grin
u dey believe wetin that BASKET MOUTH force1 dey tell you grin
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 1:54am On Jan 18, 2009
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

people of the world, make una wait make i die before una bury me na grin

god i thank u for the kind person wey u rest on me,
i no fit shout grin
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 1:47am On Jan 18, 2009
so your a twin.oya whats your twin sister's name


zyte,
lol, bros , since when u become winch wey dey fly for night?
u nor get house grin
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 1:43am On Jan 18, 2009
shits on this goddamn thread grin
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(op): 1:41am On Jan 18, 2009
erm.
what about the yunder? grin
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 1:31am On Jan 18, 2009
TOYOSI20:
LOL!!

U nor go go sleep ni, abi Na me dey hold you?? cheesy cheesy cheesy
im not goin no where tomorow, and im not feeling sleepy, what makes u think i like you undecided


Airforce1:
studio u mean u dont go to church?
Non of your business cool
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 1:24am On Jan 18, 2009
abeg i need prayers jare , lol cant even remember the last time i've been to church sef.
god have mercy on me, but i know him to be an understanding good na grin
god understand

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 218 219 220 221 222 223 224 225 226 (of 394 pages)