Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 394 pages)
life is useless without money and women, so u better get rich now or die trying ![]() |
well, it depends on what u mean by faith ![]() |
lol, like play like play your adi don dey become celebrity for nairaland o ![]() ore se kosi sha ![]() |
if not for the igbo's wey bring about civilization in nigeria, this country woulda been a mess ![]() |
she? ![]() |
u be baba ijebu agent na, u think sey everybody be like you? u never hear sey baba ijebu don send lotsa people like u go there village ![]() omo, there's no life in it ![]() |
must be were u live, thanks to your digital camera ![]() |
that agbero wey just go back to school with the little money hin collect for garage |
yes i no dey shame of you, anyhow u be, i no dey shame ![]() |
i will shorty ![]() |
love u too, bye ![]() |
chidipupay:yes i enjoyed the little time i had with POPEYE, wont lie about that ![]() |
i bet you are beginning to fall for him lol who no like better thing ![]() |
[quote author=tonye-t link=topic=208095.msg3371942#msg3371942 date=1232612742]Romade, why ur cous** dey embarrass us like this na? him dey behave like say him be the first to attend school from Ajegunle no try @ all![/quote]so u mean sey na this kind environment romade and hin cousin dey live shey? mehn, before i use to think romade is a nigerian, lol, from that picture and the environment condition, HE MUST BE A LIBERIAN. cuz only in liberia u can see such an environment as dirty as this ![]() |
poster were did u get this your own news from? we in the aviation sector never heard of such. i bet u are out to tarnish bellviews image. and e no go work for you |
@Toyosi43, lol mehn , I just hope the anger management class will be holding in your bed room, llool omo wa gba , Lololol |
@pappine, Na u dey talk and na only u dey laugh, u no dey shame? |
-shey u hear say -i don die -bros u don kolo -no lele -u be mumu thank god for the igbo's wey put sugar to make this linguals sound sweet, cuz yoruba's don almost mess everything up No offence lol |
Bad advice! what is mine is mine and nobody can take it lol |
TOYOSI20:grabs toyosi and stone her on my bed ![]() [quote author=B4U,IWAZ link=topic=204713.msg3366631#msg3366631 date=1232481736]studio this your dubious thread still dey intact how manage? [/quote]dubious huh ![]() yeye fowl lol, were have u been all thi while na gabrywyl:errm, u are dead wrong baby ![]() Everybody wants to talk and be friends with studio43 , Imao ![]() |
that thing covered with panties u meant ![]() |
disgusting human being on earth, Gawwd! were did u get that picture from dekeleva1? is that you ![]() |
and whats that suppose to mean ![]() |
ben im sorry if u are from ibadan ![]() |
tytylayor:East side ![]() how many of una don see were ibadan woman dey speak yoruba before? omo i nor fit laugh ![]() |
D1KeleVra:Nothing goes for nothing ![]() |
shut the fuc*up and lets hear from the horse's mouth |
Ben20001:yea thats her middle name. ![]() |
stale jokes |
it's ok, but dont try it again |
if not for yoruba's wey dey turn english upside down ![]() MILK - MILIKI SCHOOL- SUKULU TELEVISION- TELEFISIONU RICE- IRESI 50 NAIRA- FIKITI NAIRA CHAIR - APOTI ![]() MOTOR CAR - OKO ![]() them don too disgrce 9ija jare ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 394 pages)






