Jokes Etc › Re: Where Is My Ticket? by studio43(m): 12:28pm On Dec 10, 2008 |
what other people think of me is none of my business  |
Jokes Etc › Re: Specially For U War1 by studio43(op): 12:22pm On Dec 10, 2008 |
one man's meat could be anothers poison, there could be some senses from this thread if not, seun woulda send it straight to hell. no one here is to tell seun how to run his business. and to dem protesters, ALL FINGERS ARE NOT EQUAL.  |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 9:04pm On Dec 09, 2008 |
dubious  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 9:02pm On Dec 09, 2008 |
yea, thanx to your carelesness  |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 8:59pm On Dec 09, 2008 |
when i dey for here, u think sey fear go make her talk to you  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 8:58pm On Dec 09, 2008 |
na so e dey start |
Jokes Etc › Re: Lmao! by studio43(m): 8:56pm On Dec 09, 2008 |
|
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 8:54pm On Dec 09, 2008 |
dont tell me u are short of words  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 8:53pm On Dec 09, 2008 |
u don dey display dat your BABA IJEBU talent for here, shey |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 8:52pm On Dec 09, 2008 |
i nor need the point. na the money i care about. u can keep the point to yourself  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 8:51pm On Dec 09, 2008 |
na because of you o |
Jokes Etc › Re: My Younger Brother. (pics) by studio43(m): 8:50pm On Dec 09, 2008 |
infact dis one don pass becareful  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 8:47pm On Dec 09, 2008 |
|
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 8:45pm On Dec 09, 2008 |
as if u nor be one of dem |
Jokes Etc › Re: Lmao! by studio43(m): 8:44pm On Dec 09, 2008 |
u dey FEAR? |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 8:43pm On Dec 09, 2008 |
dreamers just dey escalate everywhere |
Jokes Etc › Re: Specially For U War1 by studio43(op): 8:42pm On Dec 09, 2008 |
ttsseewww  |
Jokes Etc › Re: Lmao! by studio43(m): 8:40pm On Dec 09, 2008 |
joke huh well, madness u meant  |
Jokes Etc › Re: Lmao! by studio43(m): 8:38pm On Dec 09, 2008 |
Ban! |
Jokes Etc › Re: Obama Family In Nigeria by studio43(m): 12:31pm On Dec 09, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: A Dirty Fork by studio43(m): 12:29pm On Dec 09, 2008 |
dat village life never still comot for your body shey  |
Jokes Etc › Re: Where Is My Ticket? by studio43(m): 12:26pm On Dec 09, 2008 |
how u take know? were u there? |
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 12:23pm On Dec 09, 2008 |
come dem send u to me?
u better run go tell dem sey u nor see me. |
Jokes Etc › Re: Come To My Aid by studio43(m): 12:21pm On Dec 09, 2008 |
i bet you have problem with my slogan dont you  |
Forum Games › Re: Insult The Person Above You: ;d No Offence: by studio43(op): 12:19pm On Dec 09, 2008 |
i thought your a nigerian |
Jokes Etc › Re: Come To My Aid by studio43(m): 12:17pm On Dec 09, 2008 |
and how do ya know its not genuine love  |
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 12:17pm On Dec 09, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Come To My Aid by studio43(m): 12:14pm On Dec 09, 2008 |
and u like dont you?  |
Forum Games › Re: Insult The Person Above You: ;d No Offence: by studio43(op): 12:13pm On Dec 09, 2008 |
i just dey watch  |
Jokes Etc › Re: Specially For U War1 by studio43(op): 12:11pm On Dec 09, 2008 |
ttsseewwww!!!! |
Jokes Etc › Re: Come To My Aid by studio43(m): 12:08pm On Dec 09, 2008 |
come e be like sey u nor like your left leg abi?
who be your gigolo sef? |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 12:05pm On Dec 09, 2008 |
|