Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 313 314 315 316 317 318 319 320 321 (of 394 pages)
@danny1, na so your mouth be for real life> ? ![]() |
i'm a cool boi trust me, ![]() i only act on demand, like you've just ask me to feel you ![]() i'm fit and strong to dig it all the way even till next morning. ![]() i hot die |
one and only, and she's married with children ![]() |
why i go feel u? when e be sey na so so lie lie u sabi, but u want me to feel u the other way round lol, then lets get it started ![]() i nor fit shout, wow!!! hé u veulent obtenir huh méchant ![]() |
lets go on french aiight? |
Moyola:were u dey when i dey teach others french? well, u don late. ![]() and stop pretending as if u nor like the sokuso innit ![]() |
well, some people dey talk as if dem even better pass dracula sef |
omo yoruba lemi jare, just dat, i don forget most of the l;anguage inside your g-strings ![]() |
spend wisely o, ![]() make sure u nor use the money for good wey i give u take go dress your hair o ![]() |
hehehehe |
come down easy, those giant yoruba wey u dey speak pass me o, abi make i take u on french? ![]() |
why u dey always put on google whenever u wan call mykail's name>?? |
mon toja ke? omo mi lo omo yen na, se won sofu e ni |
Moyola:u think sey na everybody be like you? ![]() |
na so u look for real life? ![]() |
oh sweetyy, i nor get dat part clear, na so u like me reach? ![]() |
dake jare, tani omo ale yoruba, se won sasi e ni? |
olokada, ama ri ra , shogbo? ![]() @moyola, yoruba by chance ![]() |
romade:i dont wanna be a dreamer, mine na, as i dey talk am e dey happen ![]() @tammy, u don come with ya mischief abi? who u dey call bart simpson? |
spen, oniranu ni e o @moyola, my yoruba is bleeped |
i like people wey dey dream big ![]() |
QueenAnais:france, why did u ask? |
which one u like, ? eggovin? ![]() |
e dake jare, moyola, iro lonpa jare |
dey drop like egg u meant ![]() |
nor be sey u pass your JAMB EXAM o ![]() |
confess wetin, abeg na code jare ![]() |
WELL, it's a free world, make everybody speak wetin dem sabi, since e dey blend ![]() |
yours dey rush out like TAP, MINE DEY DROP ![]() |
hmm |
![]() |
where did u got dat from? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 313 314 315 316 317 318 319 320 321 (of 394 pages)





