Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 8:03pm On Sep 27, 2008 |
na so u don dey do for other parties wey u don dey go abi? |
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 8:02pm On Sep 27, 2008 |
since when u become cbase's town cryer? |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 7:57pm On Sep 27, 2008 |
happy happy buffday tessybaby,, hhmm, hope u cook enough food cuz i dey eat alot o  @gabrryyll, u don dey cheat on tufe abi? |
Jokes Etc › Re: Gabrywyls Life Story. by studio43(m): 7:52pm On Sep 27, 2008 |
funny, but i forgot to laugh  |
Jokes Etc › Re: Preposterous! Unimaginable! Unthinkable! by studio43(m): 7:49pm On Sep 27, 2008 |
dreamers in the making. |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:47pm On Sep 27, 2008 |
bros u nor go understand,  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 6:23pm On Sep 27, 2008 |
lysaa: jeovy too dey mess up sef. u don come back from your village wey u travel? how your village peeps na? @gabryyll, i hope that place never wide too much, cuz i like it tight  @jeovy, prinsessa never do you? |
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 6:35pm On Sep 25, 2008 |
god wonderful o , welcome my brother, i hope u don take your shower?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 6:29pm On Sep 25, 2008 |
why u and clemcykul dey like support this kind bla bla bla conversation? |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 6:25pm On Sep 25, 2008 |
hissess-in-yoruba |
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 6:22pm On Sep 25, 2008 |
who be dis one na, abeg nor spoil sand sand for my garri jare, carry your sneez go near cbase jare  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 6:17pm On Sep 25, 2008 |
ROMADE  |
Jokes Etc › Re: Rated 18 by studio43(m): 6:13pm On Sep 25, 2008 |
u for give us a boring sign make we for help u out  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 6:11pm On Sep 25, 2008 |
quak |
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 6:07pm On Sep 25, 2008 |
na for dia dem dey see you  the babe nor know sey i be 9ija boy sha |
Jokes Etc › Re: Rated 18 by studio43(m): 6:05pm On Sep 25, 2008 |
yea, probably  |
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 6:01pm On Sep 25, 2008 |
relax till i find my way between your legs  |
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 5:55pm On Sep 25, 2008 |
how dem take manage bail u from alabgon police station na>?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 5:52pm On Sep 25, 2008 |
but u ask me how? didnt you? |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 5:50pm On Sep 25, 2008 |
wack |
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 5:46pm On Sep 25, 2008 |
wait abeg make i quickly take cover  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 5:43pm On Sep 25, 2008 |
i'm a free aganet, dont worry i can handle it  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 5:40pm On Sep 25, 2008 |
dont worry just lay low with your 2legs up while i come gently from behind, pushing back and front slow, slow, slow  |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Abrv Of A Wife.? by studio43(m): 5:36pm On Sep 25, 2008 |
ooops  prematurity i meant  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 5:33pm On Sep 25, 2008 |
me and you don blar bla before>?  well, im a free agent incase u have interest, lets get it rolling  |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Abrv Of A Wife.? by studio43(m): 5:30pm On Sep 25, 2008 |
is this what maturity does to people? |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 5:27pm On Sep 25, 2008 |
finally-u-call-my-name  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 5:24pm On Sep 25, 2008 |
u wish shey? |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 5:21pm On Sep 25, 2008 |
its-ok-not-be-happy-sweety  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 5:13pm On Sep 25, 2008 |
why is your face like that, na so dem born you? |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 5:11pm On Sep 25, 2008 |
wifey-yes-im-giving-u-dat-satisfaction-cuz-peeps-want-me-to-hehehe--- what-do-u-mean-by-life-fair-small-? abi-K.A.I-people-don-pursue-u-comot-for-the-bustop-wey-u-dey-live? |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 5:07pm On Sep 25, 2008 |
only winch fit identify his/her fellow winch, so im not surprised u figured him out to be one amebo |