Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 390 391 392 393 394 (of 394 pages)
@poster, abi u want make she begin dey see your long thing as inferior compared to that of the white men? forget story ![]() |
uchenna, na hin be sey u wan prolong issue. my guy no dull yourself. abi u no know sey no money no love. dey there till another smart ass come collect her from your hand. lover boy ![]() |
uchenna follow my advice u hear? ![]() @hot chic, all those ones na long format. ![]() |
sista, show us the picture of that flat ass lets confirm it ![]() |
well, i still dey jolly, jolly, ![]() |
go change some foreign currency from those aboki hand and flash her your wallet and i bet she go think sey your pop be the minister of finance. i bet at the end of the day, na she go ask u out ![]() |
sauce, ol boy i think sey u don wakka ![]() |
naijababe wetin u mean by oldies shall die?, u come for life to lie forever?. den u don fail. |
uhm, wetin u guys dey yarn sef? ![]() |
@poster, most women value sexual satisfaction. while the oju kokoro's only care to know how much he has got in his bank account. |
its like u and ibkaye be sisters, all wetin two of una sabi na to dey flash 39teeths ![]() and no comment |
mine was the first day i was slapped by a military woman in front of my babe because i was wearing a military pant. u need to see how i kneel down dey beg the woman like sey na my life she dey demand to sniff away. |
nana yesh what?, |
@onyinye, as u fine reach?, ![]() well, sorry to hear that. |
@bblak, mus u take everything to god? wetin happen to the number 6 wey him give you? |




