₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,530 members, 8,512,332 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 09:29 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 7:18am On Nov 30, 2009
U don dey confess wetin u dey do abi?
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by studio43(m): 7:15am On Nov 30, 2009
I dont drink, smoke or womanise. Im too bussy for all dat drinking and smoking habit unlike you. Women hell yeah lol
Jokes Etc › Re: My Flying Pad / Modest Spoilt My Day! by studio43(m): 7:11am On Nov 30, 2009
Like your breast and mini skirt wey u promise me na. Abi u don forget?
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:08am On Nov 30, 2009
Come una be siblings? Wetin una dey talk sef
Jokes Etc › Re: The Dumb Mechanic by studio43(m): 7:05am On Nov 30, 2009
Chai, Lightwalk u don spoil finish no remain, clear make i pass jor
Jokes Etc › Re: Changes by studio43(m): 7:02am On Nov 30, 2009
Wetin dis fulani dey talk sef
Jokes Etc › Re: Chilly Question & Ans. by studio43(m): 10:54pm On Nov 29, 2009
Still forcing myself to laugh
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 10:50pm On Nov 29, 2009
Forcing myself to laugh
Jokes Etc › Re: There Is Always Room For by studio43(m): 10:46pm On Nov 29, 2009
When u nor go give garri ijebu a break nko
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by studio43(m): 10:45pm On Nov 29, 2009
Wetin u find go there in the first place?
Jokes Etc › Re: Nigerian Kidnappers Plc: The Price List by studio43(m): 10:43pm On Nov 29, 2009
I swear DICKELE go like dis business
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 10:41pm On Nov 29, 2009
Who dis Akpan wan use dat hin fragile right hand for?
Jokes Etc › Re: I Have A Dream by studio43(m): 10:39pm On Nov 29, 2009
Gidson why talking to yourself are u OK?
Jokes Etc › Re: Smart Student by studio43(m): 10:01pm On Nov 29, 2009
Sha no spread swine flu for here jor
Jokes Etc › Re: Stuborn Local Kids by studio43(m): 9:20pm On Nov 29, 2009
That u cant do without
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by studio43(m): 9:05pm On Nov 29, 2009
U nor dey talk?
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 8:42pm On Nov 29, 2009
For dat ya face me i slap u house abi?
Jokes Etc › Re: Changes by studio43(m): 8:39pm On Nov 29, 2009
I disagree with you jor
Jokes Etc › Re: Stuborn Local Kids by studio43(m): 8:37pm On Nov 29, 2009
Kumbee speak english
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 8:35pm On Nov 29, 2009
Nor forget wetin doctor tell u about that hand
Jokes Etc › Re: There Is Always Room For by studio43(m): 8:24pm On Nov 29, 2009
Why u come dey shout for my ear na?
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by studio43(m): 8:18pm On Nov 29, 2009
The one u cant do without
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:17pm On Nov 29, 2009
Wheel barrow pusher as in ASSISTANT AIR VICE MARSHALL? I just wan correct u cuz i know sey u just come village and never blend.
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 8:13pm On Nov 29, 2009
Survey u still needs a Re-branding,
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:04pm On Nov 29, 2009
Live your life and stop biffing. Biffer
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by studio43(m): 8:00pm On Nov 29, 2009
Mmccheww
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 8:43am On Nov 29, 2009
Kunbee o rie fokasibe
Jokes Etc › Re: Smart Student by studio43(m): 8:20pm On Nov 28, 2009
Who dash you?
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 8:16pm On Nov 28, 2009
Studio43 A.K.A 2Dirct .AKA Swaggar swaggar A.K.A Soldier Boy A.K.A Alapomeji aka No long thing. Lol biffers no vex o, Hehe no shaking my dear. How u dey na?
Jokes Etc › Re: Changes by studio43(m): 8:04pm On Nov 28, 2009
U for shout make i hear u na
Jokes Etc › Re: I Have A Dream by studio43(m): 8:02pm On Nov 28, 2009
The dreamer abi na the capenter own u be sef?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 394 pages)