Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:00pm On Nov 28, 2009 |
Thanks for the honour, Clear make my convoy pass |
Jokes Etc › Re: There Is Always Room For by studio43(m): 4:50pm On Nov 28, 2009 |
Symptom of malaria |
Jokes Etc › Re: I Have A Dream by studio43(m): 4:45pm On Nov 28, 2009 |
U want me to tell you so dat u go send your thugs come rob me abi? |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 4:41pm On Nov 28, 2009 |
Aristole u don dey grow hair for yansh abi? As if u dont know im the Boss. |
Jokes Etc › Re: The Blind Man! by studio43(m): 4:35pm On Nov 28, 2009 |
Aristole give me a break jor, No time |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by studio43(m): 4:32pm On Nov 28, 2009 |
Lol i reserve my comment |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 4:19pm On Nov 28, 2009 |
Dickele sharrap dia make i nor pour dis hennessy for ya head jor |
Jokes Etc › Re: Bee In My Puz**y by studio43(m): 4:16pm On Nov 28, 2009 |
Aristole, U wey nor knoW wia road to church dey. *mmcheww* |
Jokes Etc › Re: Daddy How was I born? by studio43(m): 4:10pm On Nov 28, 2009 |
Lol kolo |
Jokes Etc › Re: Sleeping On Duty by studio43(m): 4:09pm On Nov 28, 2009 |
Chai |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 4:07pm On Nov 28, 2009 |
Mehn dat surveyman needs a rebranding, @dickele , police officer as in, Air Vice Marshall? Lol |
Jokes Etc › Re: I Have A Dream by studio43(m): 9:01pm On Nov 22, 2009 |
Nothing has changed. Me studio43 me 2direct. Nothing dey happen. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 10:26pm On Nov 07, 2009 |
|
Romance › Re: 92.2396% Of Nairaland Men Are Full Of Sh*t by studio43(m): 11:55am On Nov 05, 2009 |
abi o |
Romance › Re: 92.2396% Of Nairaland Men Are Full Of Sh*t by studio43(m): 11:17am On Nov 05, 2009 |
lovemoi2: [b][/b]
GO n EXAMINE YOUR MANHOOD [s][/s] get your fat ass here and lets see if u no go carry belle too na, nonsense |
Romance › Re: How Can I Make My Wife Happy Again? by studio43(m): 11:01am On Nov 05, 2009 |
Lol |
Romance › Re: 92.2396% Of Nairaland Men Are Full Of Sh*t by studio43(m): 10:53am On Nov 05, 2009 |
THIS POSTER IS NOTHING BUT A *SICK HARD COLD BITCH*
no man would ever respect a woman as troublesome as u are madam poster so GO TO HELL. |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:37am On Nov 05, 2009 |
whats the laughter for now? |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 10:05am On Nov 05, 2009 |
clear enter Brt Lane jor, president wan pass |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 9:59am On Nov 05, 2009 |
abbey, if that babe yansh na so yours be, then u are sexy  |
Jokes Etc › Re: Proof That Girls Are Evil by studio43(m): 5:50pm On Nov 03, 2009 |
Te hehe |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 5:48pm On Nov 03, 2009 |
Oh chasy is even a gurl, urm babe are u living close to ikeja? Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 5:42pm On Nov 03, 2009 |
Peaceful war right? I never pass my boundary |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 5:34pm On Nov 03, 2009 |
You're confused , 4uck off Bro |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 5:20pm On Nov 03, 2009 |
That u just cannot do without |
Jokes Etc › Re: Wazzat? by studio43(m): 5:18pm On Nov 03, 2009 |
Sylvex dont forget i paid your house Rent u ungrateful servant |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 5:12pm On Nov 03, 2009 |
*dies* |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:09pm On Nov 03, 2009 |
Sylvex who tell u sey i never chop belle? U don forget sey Chief Bode George be my Uncle? Clear jor, Atleast na my name him use sign his next of kin dat is to say all the stuffs him steal while in service are now under my control. Jk Lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:34pm On Nov 03, 2009 |
Im crazy about u jor lol, kidding o |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 11:30am On Nov 03, 2009 |
Talking from your own experience abi? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:28am On Nov 03, 2009 |
Na me say make u no dey see well for afternoon? Free me jor |