Stunatic's Posts
Nairaland Forum › Stunatic's Profile › Stunatic's Posts
oh now u want friend me, when u apologise well i go gree, i be better person and i deserve better treatment from others, i even thinks seh u be better person sef |
as long u deh wear cloth u are part of fashion even being naked is fashion these days |
@ThoniaSlim s up with u, make we finish our yans, how ur christmas go ? |
@niikeluv, i go start to deh flog all this small pikin weh deh this forum, una don deh bite the finger weh feed una |
@jaybaby, it be like seh nah that jay weh u smoke deh worry u sef, na wetin sef, make man pikin live him life now, abi u like me sef, na why u just deh worry me |
I no even want know, them deh chop their money them no give so fu*k them two |
Born again my ass, he don graduate to devil pikin una just no know am, atleast abacha show him color, the enemy i know is better than the chameloen i don't know |
I think it's when guys with kwasokor mouth suck on it, u should be careful who sucks on ur nipple, not every mouth is clean, remember seh no be only breast men deh suck, if u come my side i fit help u do research on the cure, joking |
is it true that miracles on tv in nija is banned, if it is i support am, too much miracle is killing people, now adays when person no fit mess them go deh find miracle |
and who be that person weh no fit spell Bi*ch, shame on u all that skool weh u go still u deh struggle with grammar, and i'm sure nah grammar skool u go |
True she can do that or maybe she can come and let me nuture it, i'm sure after my treatment it will be flat like the iron board. |
abi u wamt make i teach u how to wear skirt again |
now i din't say it was funny, it's sexy, lol |
I don deh waka, i deh go celebrate, make i go chop christmas rice, i go yan with u lata now, nice to meet you sah |
i deh joke, but ur really beautiful |
Wow, i guess the more the better, that's a really Big sandwich, i no know if i fit finish that one o |
Wow, nija girl boyish ? i never hear that one before, no be like seh u deh swith sides abi ? |
@sy2000 very true, but i heard shaggy shags better, lol, anyways i think their buoth creative but sean paul has more distribution. |
i know seh raggaetton hot, but it come be like seh u hot pass the whole movement itself |
@HALLE B, halle kini ? abi na holla @ bobo u mean just kidding but try just be u halle gon no fine reach nija babe like u |
@ThoniaSlim i think any beautiful good hearted lady would do, surely u must have good qualities, by the way what part of nija r u from ? |