Stundey's Posts
Nairaland Forum › Stundey's Profile › Stundey's Posts
Clearance requirements 2 copies each of d below listed documents 1. provisional admission slip 2. acceptance receipt 3. CBT result 4. change of institution receipt ( for dose dat chosed dem as second choice in UTME) 5. UTME result of 6. 0'level result (write ur name, reg numba, campus, course, dept, phone numba, and faculty on this) |
holumart: Haaa;dis s not gud ooo;despite d fact dat i sed am presently sad nd crying;so u did not even pity my condition;dis is my last hope;sumbody sud plz rply m;i sed dey send m msg dat av bin given admison;but wen i login to der site;i enter my reg numba;but still tellin m rong id;nd my fwend av see is own der;plzz nawwhich browser are u using cos some browser display dat wen i wanted to chck ma own as well.....or u can post ur jamb reg. 4 me to help in checking it......we dey dsame dept. and am in skul nw |
fflamingo: Ha stundyu 2gbaski bro make i rush papapa go dere b4 erukus go reach dere |
Tolutost: do u knw we re dsame rum,are u d 1 dat spoil d room with biro saying"you re here"no be me ooo besides we don complete 4 ma rum ooo, na d guy wey dey rum D01 wrote dat stuff oooo |
Yo'Boyfwend:which rum numba u ri gba cos ma own na D02 4 unity |
lukbrain: Any computer science should signify hav we started lecturei heard dat they've started since yesterday frm ma rum mate cos he also belongs to da department |
holumart: @stunday;m also an achitectural aspirant oo;peeps still dey oo but poly av nt given us admison nio;ah pray d list favo m n odaz#Holumart on 2gou will b favoured by God's grace man and will b xpecting to see u b4 dec. ending |
eddygux1: wich msgthey told we first batch to complete our reg. b4 friday.....so i think dey did dat because of d second batch |
I think dey go release d second batch by next week cos of d message dey sent to us today |
Easy4reel: funny...so u tink al poly aspirant are nairalandernah, just dat i avn't meet any1 @ d skul xcept d guy i met wen i went 4 clearance, and av bin going 4 reg. now 4 d past 4 weeks |
Seunfunmi18: God nosma broda i tire ooo cos wen i go department gan go check requirement i no see any1 4 dere na only 1 guy wey busy operating system i saw dat day |
Ogaragan ooo, so na only me and d guy i met wen doin clearance b d only 2 wey dey architecture department |
olatunji21: dy av started already...no dull urself ooooi go dere 2day and i don filled and submitted d form given to me but d mama told everybdy to cum 2moro |
Yo'Boyfwend:dey go start giving rum 2moro |
I gbadun this |
Nollywood ke Ok ooo, i get advise i want yan them1. Dey should change their tactics cos every time i watched their movies i always predict where the film would end before the film even end. 2. Na this one i want make them change before anything . . . Unclad naani unclad mixture plenty for hollywood and since their target is to be like hollywood, they suppose to have started real unclad film |
Stundey: Abeg ooo any architecture student here? Cos i need to know how much am gonna pay when i got to the department for reg.no one to help here? |
Abeg ooo any architecture student here? Cos i need to know how much am gonna pay when i got to the department for reg. Also, i need to know amount am gonna pay @ faculty of environmental studies.......annnnnyyyyooonnneee here? |
@theoctopus: why are you insulting every man that expressed his/her own opinion, are they referring to you in their comments or you are just a "i will die in supporting rich man may be he will extend some mulla to my side some day". man you need to stop this habit of yours. |
Hmmmm
|
opemipoy65: y u guyz no wan answer my question abeg answer mesure now since u are admitted and dey no dey write first or second batch anywhere on ur printout |
lildrop: one word 4 u. JOBLESSna u sabi |
Now, i want start to dey right noise maker and if your name dey on d list u go pay xtra charges wen u come do ur clearance @ polyibd. Signed by polyibd mgt. Those person wey no go dey on ma list b dose wey dey ask question, dose wey dey rejoys, and dose wey dey answer question. Besides, i dey use ma corner eye look d person wey go b first on d list |
Tolutost: av paid my hostel fees and printed myreceipt immediately,i don even print course form.i rep ffmsthanks jare ma broda na only u i gbadun pass |
Stundey: Who don pay 4 his/her hostel fee and able to print receipt 4 here......God go bless d persn wey don do am and answer my question, d person wey neva do am and all olohun a je ki my name dey on second list. |
Who don pay 4 his/her hostel fee and able to print receipt 4 here......God go bless d persn wey don do am and answer my question, d person wey neva do am and all olohun a je ki my name dey on second list. |
Honest gal: Pls can sum1 update me on wat n wat wud b needed for registratn in terms of hw much 2 hold wen going n wat 2 hold (documents) wen going pls.main campus or satelite campus? |
Stundey: Anybdy here dat has paid hostel fee and able to print receipt? |
jhidey08: and who brought d idea of getting a foreign Technical adviser 4d Super Eagles if I may ask u o?He brought d idea and clarified it but NFF and chris grin are trying to insinuate getting anoda coach |
jhidey08: Did u guys read dis part? " Nigeria’s sports minister, Bolaji Abdullahi last week announced that a “foreign technical assistant” will be drafted in to the Super Eagles backroom staff if Keshi makes such a request". If yes, den most pple here av problems in understanding Simple English Language. Dey won't force any Technical Adviser on him bt would hire one 4 him on his request.this statement was from Bolaji Abdullahi and not from NFF or Chris Grin......you are d 1 dat doesn't understd d news mayb u should try and re-read |
I support the motion if only they can get Sir Alex Ferguson for us as tech adviser (and not coach) but if not they should just forget about it jorrr! |
Anybdy here dat has paid hostel fee and able to print receipt? |
?