Sunkylee's Posts
Nairaland Forum › Sunkylee's Profile › Sunkylee's Posts
1 (of 1 pages)
justicejay:Bros you harsh ooooo |
Igba lo ni igba n lo.......bro e-money nah your time. |
Afolabs101: Na wa for Nigerian newspaper headlines! "US election tears PDP, ACN, others apart". How can you tear something apart that was never togetherNo mind all these man must wack newspaper, na wetin dey wan chop deyy their head no be wetin wan write |
Bash Me: I don laff so tey i nearly slap my boss 4 work. Naija politicians are all bunch of THWARTS..... U for try am nah, e be like say the work don tire u.If u are going to lose ur job at all it should not be because of our eeediotic politicians |
I served in nasarawa, very nice place with nice people and culture. If u are opportuned to serve in places like LAFIA, KEFFI ,NASS- EGGON, KARU, I think u should have a wonderful experience.The camp is the second best in the nation |
991: Real African women do not struggle to get right husband, Right Husbands struggle to get them!. Quotable quotes hardly work these days |
bolseas: Feedom intelligence moneyIn your dream |
Love Beauty Youth |
I don die see kettle way dey call pot black, if this country were to be a Justice country, someone like u is meant to be dancing azonto in alagbon/kirikiri. Anyway I can't blame you sha, I blame the system that permits someone like you to still be walking freely, to an extent of given a lecture..Bull sheeeeet |
It na tru say shark bite u woman, na another person go dey talk on ur behalf. So tell it to the marines ![]() |
Some people do not know when to keep quiet and when to comment,I found that very annoying. |
1 (of 1 pages)

