Sunnex90's Posts
Nairaland Forum › Sunnex90's Profile › Sunnex90's Posts
1 (of 1 pages)
Dis one never become president, blame game don start. You vote apc dat means you are nigeria's problem. |
I no blame u i blame Govt wey open church back which is ur business. Regulate ur life first. |
CilicMarin:By dere foolish words we shall know dem. |
Ordinary nigeria vs cameroon match useless country cant show it. Despite i call dstv customer care number to confirm if dey re goin to show d match nd dey said yes. Let dem sell dis country nd share d money among demselves. dis country is curse. |
1 (of 1 pages)