Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 6:42pm On May 31, 2008 |
N160.60  |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 6:34pm On May 31, 2008 |
Dutty, u get mouth, I bid N160 for my puppy. 
|
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 6:20pm On May 31, 2008 |
This world isn't really hard, it just somehow
.:: suntemi ::. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 6:14pm On May 31, 2008 |
4 her, see u are just coming up un? With time U go sabi the game wella. ok? |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 6:13pm On May 31, 2008 |
Dutty, You bad o. Y u wan end the girl advert lik that now? N150 ke, see I no fit laugh se.
Priceless indeed, na N150 jo. See I go bid for my puppy. I go pay N160 Ozii, talk se u wowo? simple question wey require simple answer. Na wa for u o. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 6:06pm On May 31, 2008 |
dutty: i think u should start the bidding at N150, $150m ke .even if na beyounce sef. make una stop this rough play o. I no fit laugh N150 ke? so na so u cheap reach? see 4 her if u want make i show u my chica I fit show u for like 10 minutes. make u see beauty no be dat yeye face wey u get. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 6:02pm On May 31, 2008 |
4Her: you nko? you no wowo? You never do Jamb for your life? School's not in your schedule? 
Just asking o  School is there 4 ya info, if u have ur way, Jamb na shit, na only fool lik u dey do jamb. 4Her: So, 4Play, 98ce, and Sun_temi applied, you call those fine men? haba!  U dey jealous. And I never even talk say I want hotness sef. And U hotness see count me out. U hear me so? Who go date bush meat lik u? me? over my dead body. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:54pm On May 31, 2008 |
Ozi, wait se u sef ugly?
4 her, I for answer u but I never do Jamb for my life |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:50pm On May 31, 2008 |
Y u like to dey ask jamb question like this sef? |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:46pm On May 31, 2008 |
4 her, Dont worry I think I know what u want. I will think over it. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:42pm On May 31, 2008 |
4 her, I no get ur time. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:38pm On May 31, 2008 |
4Her: what game?  Jamb question. |
Jokes Etc › Re: Ibkaye's Pick Up Line by Suntemi(m): 5:36pm On May 31, 2008 |
ok o still wating for Info's respond. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:35pm On May 31, 2008 |
4Her: who is them? well no prob. See U sef know say I sabi this kain game wella. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:28pm On May 31, 2008 |
4Her: Your profile says "Fine guy plus money.". , I dey look, I dnt see neither, which kain joke be this? jk  so na me dem say make u dey disturb everytime abi? |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:22pm On May 31, 2008 |
fastest growing thread 10 replies under 1 min. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:19pm On May 31, 2008 |
hmmmmmmmmmmmmmmmm |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 5:11pm On May 31, 2008 |
jennykadry: ozioma no spoil business for me ooooo,because nobody sabi promote market like jennifer kadry so just take your time
@4play
now you're talking,try that jazz wey them dey call metumu'aka nga'ne so gi touch and follow,try am on hotness na una wedding card we go see next for this section  hmmmmmmmmmmmmmmm Awon eleyi. Jenny u too much jo. |
Jokes Etc › Re: Ibkaye's Pick Up Line by Suntemi(m): 5:09pm On May 31, 2008 |
Hmmmmmmmmmmmmmmm,
'In the competition so far if I will be sincere I think Ibkaye is currently taking the lead. But what is happening to Info? Anyway time will tell."
Suntemi of the Pempe World, reporting for Nairaland news. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 4:59pm On May 31, 2008 |
HR.hotness: Becos i said I said i love nigerina men, doesnt mean i will accept bush people in my life oh
You can be 100% naija and still have class and only that will do  See, internet access no dey dey for bush so all the men on nairaland no be bush men. Ok? |
Jokes Etc › Re: Ibkaye's Pick Up Line by Suntemi(m): 4:58pm On May 31, 2008 |
ibkaye: this boy is insane o  I no sure. Ok na how u know? |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 4:52pm On May 31, 2008 |
hotness consider wetin Jenny talk nah. |
Jokes Etc › Re: Ibkaye's Pick Up Line by Suntemi(m): 4:51pm On May 31, 2008 |
fresh kid: una spoil 4 this nairaland oh Welcome big bro see no be ou fault na Seun cause am. Hope say u sabi who seun be sha? |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 4:49pm On May 31, 2008 |
And u no say even google no go fit bring site wey fit translate that to english. I beg try speak wetin all man for Nairaland hear. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 4:46pm On May 31, 2008 |
She never give me a chance as well. I promise there won't be any cause for alarm.
4 play, U don start wetin person no go understand again. |
Jokes Etc › Re: Ibkaye's Pick Up Line by Suntemi(m): 4:44pm On May 31, 2008 |
He said u should thank me. |
Jokes Etc › Re: Ibkaye's Pick Up Line by Suntemi(m): 4:20pm On May 31, 2008 |
[quote author=infobaba link=topic=138629.msg2318485#msg2318485 date=121224643 @ sun_temi Can you remember me?  [quote][/quote]se I fit forget u forever sha? |
Jokes Etc › Re: Ibkaye's Pick Up Line by Suntemi(m): 4:18pm On May 31, 2008 |
info and infobaba hmmmmmmmmmm nice combination, Ibkaye is the trouble. |
Romance › Re: I Love My Nigerian Men! by Suntemi(m): 4:18pm On May 31, 2008 |
its like the house is currently full of ladies. Anyway Naija men get mouth sha. |
Jokes Etc › Re: Ibkaye's Pick Up Line by Suntemi(m): 4:03pm On May 31, 2008 |
Info and Ibkaye, una get mouth |
Romance › Re: Pls My Uncle Is Confused And Needs Help. by Suntemi(m): 1:11pm On May 31, 2008 |
frank 3.16: bullshit, and what stopped u from giving him your special advice Nothing really, but even if u also isn't havin any advice to give then u stay off the topic or must u give a reply? |
Nairaland General › Re: Why Do Nigerians Run Away To Other Countries by Suntemi(m): 1:05pm On May 31, 2008 |
sista-jay: Nigerians run away to other countries because Nigeria is over populated . . . . . . . . . . . .right?  I'm sorry but I don't agree with you, I think Nigerians are running away to other countries cos they are seeking greener pasture. Nigeria Jagajag now. We making alot of mistake all because we lake information. The money most people use in travelling overseas can equally be use to create lasting wealth. |