Suntemi's Posts
Nairaland Forum › Suntemi's Profile › Suntemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 173 pages)
Dr Kitaun:umh, U be correct Doctor true true. I really like that advice. cescky: Hope say u never send the stuff true true. I hate make guy fall black maga. ![]() |
No woneder the guy nearly finish me yesterday. En, no prob. afterall ur Inlaw no dey here now abi u wan invite am? |
4 Him:Hope no be me u dey refer to? |
ibkaye:Thk u jare. She and dat woman rapa wey dem dey call saucekid almost kill me yesterday all because I dey express my view. |
See I no wan talk too much today [s]but hope say u don dey find solution to your pot belle?[/s] Ibkaye, I beg no vex say I dey ask Aunty that kain question. |
I don hear una. echelon:Thanks you jare. |
See u' making me laugh. I didn't get any offline of urs. y not try come online, u know with dat we can easily know who the confirm jew be. |
Ibkaye, I beg no mind jennykadry jare na so she dey do. But I suggest u go into the studio, Imagine, to come up with nice lyrics like that within few minutes men u re good. Even some musician dey take years to put lyrics together. But hope say U no dey part of the people 9ice dey refer to inside "Talent dey Waste"? |
Nice lyrics but no be wetin the guy want be that now. @ Poster, See girls don't like to look cheap, N I think there's nothing bad with that, And not picking your call doesn't really means she isn't interested in you, it just some of their tactics just keep trying. |
buzyDiva:Post ur pic lets see if u sef no ugly.+ pot belle only u? na wa o ![]() |
Really nice |
kelsimeon, the poster doesn't need to know all Naija girls b4 telling us what he observed. He only need to see as many girls as possible. dats all! |
saucekid:Go to page 1. |
Oga o |
Abuleegba grammar school. Na only yoruba them dey take teach there? |
U re the correct finest. |
Ok sir. |
thx |
I see u no vex true true, but you were like ' U brought up this tread again'. Dont worry one of these days I will show u my belle. Then U will be like 'How I wish my belle is like that'. |
Jennykadry, but y u dey vex, U follow get pot belle? Na if U get make u talk. Abi wetin sef? |
I neva even enter secondary school then. Only dat I've been reading along. |
jennykadry:That question resemble 1997 Jamb question and na everybody fail that particular question because the Question no dey for any past Questions. |
RampantT, Abeg dont be mad at me. I was only saying what I observed. saucekid:Saucekid, Me self I no know. Make our aunty RampantT answer that. |
Dready, I have u on my messenger now. So I'm patience waiting for you to come online. |
See girl, How I wish u can be online I mean on Yahoo messenger so that U can come and face me one on one on this issue. my ID is temitech27. Because I'm not feeling this "snail respond style" ok? U said I be confirm jew for rap music wen U dont even know me at all. See, I think you are just talking off point. Plz just try do me a favor, try come online and face me ok? I'm always online. .:: suntemi ::. |
I noticed all the ladies here dey vex. Cadet, do u also have protruding belly? . @ Poster, Why now? |
teemoe:Very funny. |
To all Eedris fans,
|
Dready, I think you've gotten a reply already. Just don't start what you can't finish. |
Abdurrazaq, I think this guy (Dclique) also need your respond. |
makavele:Same to u guy. |
This is last one.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 173 pages)


Hope say u never send the stuff true true. I hate make guy fall black maga. 

