Svglord's Posts
Nairaland Forum › Svglord's Profile › Svglord's Posts
1 (of 1 pages)
tunapawizzy:Shut up mugu |
Benjaniblinks:Word of a poor man. Poverty upon poverty all is poverty mumu |
Time way most of una go use go hustle u dey nairaland dey lecture person how e go take spend him money, na waiting most of una papa do when davido papa dey hustle to set d pass of him childdren well now davido don dey hustle for Ifanyi him pikin pass to clear u dey here dey lecture baba after na ina children go turn adviser for ifanyi when him don dey spend him own, mugus |
1 (of 1 pages)
