Swallowurspit's Posts
Nairaland Forum › Swallowurspit's Profile › Swallowurspit's Posts
dober:Guy abeg I need that WhatsApp hack parol. I wan bust one girl claiming holy holy for me. Wetin dey vex me pass na sey, she dey lie with confidence. Just need proof as a bait to move on, so she doesn't play the victim style on me. |
Elexdallas:You make such rare breed relevant when u quote them. Omo inu igo ni |
Honor10:Please it's too early for this like and share ish |