₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,480 members, 8,440,834 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 03:23 PM

Toggle theme

Sweetliet's Posts

Nairaland ForumSweetliet's ProfileSweetliet's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 40 pages)

Jokes EtcRe: Where Are My Peeps @? by sweetliet: 10:56am On Aug 12, 2009
abeg i need breast condom against guys wey dey suck plenty virus invested breast
Jokes EtcRe: Romade! by sweetliet: 10:30am On Aug 12, 2009
who turn my romi to bitch?
Jokes EtcRe: Wedding Bells! Wedding Bells! Wedding Bells! by sweetliet: 10:26am On Aug 12, 2009
liars
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 10:21am On Aug 12, 2009
are u ok?
Jokes EtcRe: A Fact by sweetliet: 5:11pm On Aug 11, 2009
sylve my darling how far
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 4:56pm On Aug 11, 2009
na sabi
Jokes EtcRe: Perfect Wedding Vow? by sweetliet: 3:16pm On Aug 11, 2009
Jeeeeeeeeeeeeeeeez!!!!!!!!!!!!!!!!

can sombody tell me what is going on hiahuhhuhhuhhuh?/// shocked
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by sweetliet: 3:00pm On Aug 11, 2009
my friend cover ur month
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 2:54pm On Aug 11, 2009
ben my houseboy, how work?
Jokes EtcRe: Wedding Bells! Wedding Bells! Wedding Bells! by sweetliet: 1:37pm On Aug 11, 2009
who cares
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by sweetliet: 1:22pm On Aug 11, 2009
go take shekpe and have ur rest
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by sweetliet: 1:14pm On Aug 11, 2009
wetin u want make i talk
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 12:57pm On Aug 11, 2009
virgin for face and dog for the real place
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by sweetliet: 12:49pm On Aug 11, 2009
i dey fear evil weh dey waka by day
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 12:39pm On Aug 11, 2009
yes.

because u be master
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by sweetliet: 12:30pm On Aug 11, 2009
i get eye pass u

abi wetin na

i decide to love romi y are u all jealous?
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 11:54am On Aug 11, 2009
abeg no spoil me ooooh
which come bi forest again?
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by sweetliet: 11:50am On Aug 11, 2009
u are trying to spoil my husband's image.

god no go gree.

even with that relevelation, i still love him.
Jokes EtcRe: Where Are My Peeps @? by sweetliet: 11:29am On Aug 11, 2009
who bi dis?
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 11:26am On Aug 11, 2009
indirect invistation bi dat na

abeg clear u no sharp atall
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by sweetliet: 11:24am On Aug 11, 2009
na only wicked job clem sabi.

were romi my darling dey self

come dem wan kill me for here
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by sweetliet: 11:13am On Aug 11, 2009
whatever
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 10:57am On Aug 11, 2009
dyaman abeg no start with me ooooooh

i no wear pant come work oooooh make i no get belle one time!!!!!!!!!!!!!!
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 10:56am On Aug 11, 2009
laugh in inglish please
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 12:43pm On Aug 10, 2009
handbag ke

i wan bcom wetin dey stay inside ur boxer
Jokes EtcRe: Did I Impreginate Lolabbey? by sweetliet: 12:39pm On Aug 10, 2009
peejee darline i missed u

i no wicked, since the babe/guy no no book, make she jump
Jokes EtcRe: Wedding Bells! Wedding Bells! Wedding Bells! by sweetliet: 12:34pm On Aug 10, 2009
so romi u don deceive me finish wan go ben?

God dey
Jokes EtcRe: Your Nursery Rhymes. by sweetliet: 12:30pm On Aug 10, 2009
twinkle twinkle little star

how i wonder what u are

up above the world so high

like a diamond in the sky!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Jokes EtcRe: Did I Impreginate Lolabbey? by sweetliet: 12:15pm On Aug 10, 2009
it means go to d highest bridge and take a sweet jump
Jokes EtcRe: Three Tortoise by sweetliet: 12:15pm On Aug 10, 2009
hello my love
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by sweetliet: 12:08pm On Aug 10, 2009
long time my love
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 11:51am On Aug 10, 2009
who be dis?

abeg clear.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 40 pages)