Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by sweetliet: 4:32pm On Mar 27, 2009 |
wetin be haba
them go grown am with cutlas and bullet proof |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 4:02pm On Mar 27, 2009 |
forgotten rat better pass u |
|
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by sweetliet: 11:35am On Mar 27, 2009 |
tatafo who ask u? |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by sweetliet: 11:21am On Mar 27, 2009 |
u talking legs and yansh!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!  |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by sweetliet: 10:55am On Mar 27, 2009 |
plus u triplets |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 10:34am On Mar 27, 2009 |
slaps romade hard on the face!!!!!!!!!!!!!! |
Jokes Etc › Re: Virginity Test by sweetliet: 10:21am On Mar 27, 2009 |
u bi doctor? |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by sweetliet: 10:17am On Mar 27, 2009 |
ask urself |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 10:06am On Mar 27, 2009 |
lomade upon all the greetings d guy gave u u still tell am to sharap. wetin person go do for this life to make u happy sef? |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by sweetliet: 5:12pm On Mar 26, 2009 |
i go borrow dem provided na alimoto hin wan use d cd for |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 4:57pm On Mar 26, 2009 |
atodo no go near lomade ooooo na der yawa full pass. infact come inside my house make i shelter from tatafos like romade and the rest. |
Jokes Etc › Re: I Have A Girl Problem by sweetliet: 4:15pm On Mar 26, 2009 |
na ur collegue na |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by sweetliet: 4:11pm On Mar 26, 2009 |
alimat 2: u sure say u sweet? chop and see whether hin sweet. make sure u use rubber make u no get yeye pikin from that yeye boy |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 2:34pm On Mar 26, 2009 |
non of the aboves, na only me dey visit alimoto |
Jokes Etc › Re: yeye pikin by sweetliet: 1:09pm On Mar 26, 2009 |
blissieng: Roma pls lemme know when u get an answer. the answer is bitter from romade the answer is in ur heart because it takes one to know one |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by sweetliet: 1:06pm On Mar 26, 2009 |
romade: rubbish simpul inglish bene no fit spoke na d same eze goes to school una two read na. benedictac: Whose identity, Peejee or romade? both of them plus u whe bi olofofo |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by sweetliet: 12:24pm On Mar 26, 2009 |
u sef na error |
Jokes Etc › Re: I Have A Girl Problem by sweetliet: 12:22pm On Mar 26, 2009 |
like u and romade |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by sweetliet: 12:21pm On Mar 26, 2009 |
like u |
Jokes Etc › Re: Hehehehehehe--------------------- by sweetliet: 12:15pm On Mar 26, 2009 |
like what |
Jokes Etc › Re: Virginity Test by sweetliet: 12:11pm On Mar 26, 2009 |
u third, romade fouth |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by sweetliet: 12:04pm On Mar 26, 2009 |
alimat 2: When u are nt man enof he is man enof its just dat he is tired. u bi dog u no dey tire for the thin. |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 11:59am On Mar 26, 2009 |
non-thinker |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by sweetliet: 11:56am On Mar 26, 2009 |
u |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by sweetliet: 11:55am On Mar 26, 2009 |
lik u baby!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Jokes Etc › Re: Face For Sell by sweetliet(op): 11:51am On Mar 26, 2009 |
another weekend is approaching, who will take me out?
romade love, where are u? |
Jokes Etc › Re: I Have A Girl Problem by sweetliet: 11:41am On Mar 26, 2009 |
u mis out on this one na dey pain u abi
whe romade ur man frind? |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by sweetliet: 11:39am On Mar 26, 2009 |
somebody is about to kill ur wife!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!  |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by sweetliet: 11:36am On Mar 26, 2009 |
engaged to u |
Jokes Etc › Re: I Have A Girl Problem by sweetliet: 11:35am On Mar 26, 2009 |
leave the two girls i dey available |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by sweetliet: 11:27am On Mar 26, 2009 |
dat u like kissing with passion |