₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,542 members, 8,441,143 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 06:41 AM

Toggle theme

Sweetliet's Posts

Nairaland ForumSweetliet's ProfileSweetliet's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 40 pages)

Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by sweetliet: 2:39pm On Mar 20, 2009
lomade today na friday can i f**k today?
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by sweetliet: 2:38pm On Mar 20, 2009
romade:
Benjy i be CID
(CID) WE KNO SAY U BE CUT IDENTITY DIPLOMAT

go sit down for guter with ur title
Jokes EtcRe: Stand A Chance To Win 5 Naira. by sweetliet: 2:37pm On Mar 20, 2009
romade:
Risikatulahi grin
baba lawo u don dey chant again

god pass u
Jokes EtcRe: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet(op): 2:33pm On Mar 20, 2009
Lolabbey:
u wey don rotten alredy
i tak am resemble u and clem
Nairaland GeneralRe: Na Who Be Dis Romade Sef? by sweetliet: 2:30pm On Mar 20, 2009
sylve11:
sweetliet come let me give u a kiss! cool
after kissing me will u take me out today? u kno say na weekend we dey
Jokes EtcRe: The Mental Asylum by sweetliet: 2:28pm On Mar 20, 2009
D1KeleVra:
lol.

Na Clem be the visitor. cheesy
no na romade and clem
Nairaland GeneralRe: Na Who Be Dis Romade Sef? by sweetliet: 2:25pm On Mar 20, 2009
so romade to kiss me don dey hungry u since na sylve come help u abi

-------------- slaps romade tit and romade falls to the ground crying for help
Jokes EtcRe: Resignation Letters Lol by sweetliet: 2:22pm On Mar 20, 2009
yysl:
i have counted many book b4 i graduated
na count ur parent send u to go school to count books no bi read olodo rabata!!!!!!!!!!! grin
Jokes EtcRe: My Nld Pals by sweetliet: 2:20pm On Mar 20, 2009
romade:
flesh to flesh fromdawn to dawn r u game?
y not so far i fit eat u sef
Jokes EtcRe: Element Or Helmet by sweetliet: 2:15pm On Mar 20, 2009
romade:
gogglelets
]

i dont understand
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by sweetliet: 2:07pm On Mar 20, 2009
romade:
ok wen i buy credit i go flash ur yim cheesy
so na only flashing credit u dey buy? no wonder clumsy phone dey always run down
Jokes EtcRe: Element Or Helmet by sweetliet: 2:05pm On Mar 20, 2009
which kin mumu calling be dat

my great-great grand inlaws na police make una watch una lang
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by sweetliet: 2:02pm On Mar 20, 2009
plus ayefele music
Nairaland GeneralRe: Na Who Be Dis Romade Sef? by sweetliet: 1:59pm On Mar 20, 2009
ben2001 wan fall inside guter sef
Jokes EtcRe: Resignation Letters Lol by sweetliet: 1:56pm On Mar 20, 2009
aristole:
@ ty

All of 'em are just killing d noise.

Doesn't u knew I was a Graduation of English Usage


grin grin grin grin grin
i know afterall na eze goes to school u read take pass out
Jokes EtcRe: Stand A Chance To Win 5 Naira. by sweetliet: 1:52pm On Mar 20, 2009
alimoto and romade God pass una.
Jokes EtcRe: Romade The Chain Smoker- Joke by sweetliet: 1:50pm On Mar 20, 2009
e tak am resemble u
Nairaland GeneralRe: Na Who Be Dis Romade Sef? by sweetliet: 1:47pm On Mar 20, 2009
lola and romade birds of the same legs waka together enter guter
Jokes EtcRe: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet(op): 1:43pm On Mar 20, 2009
romade:
y u self no gud 4 bedmatics
romade and bed, y e bi say any small thing, na bed dey dey ur mind. no spoil me o
Jokes EtcRe: Ben2001 And My House Girl Ekate by sweetliet(op): 1:42pm On Mar 20, 2009
i dey work na i no bi like ur wife whe dey do full-house-wife
Jokes EtcRe: Two Things by sweetliet: 1:40pm On Mar 20, 2009
na romade i for miss if not that he fell into a guter last night after 5bottles of kenken
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by sweetliet: 1:33pm On Mar 20, 2009
wake up make i put u inside the calabash myself
Jokes EtcBen2001 And My House Girl Ekate by sweetliet(op): 1:29pm On Mar 20, 2009
ben2001: baby i luv u

ekate: u ruv me. my maram dey insde the payo dey watch terevison

ben2001: no mind am, me i go take u to canada

ekate: i no wan enter calenda o mr bien2001

ben2001: come make i show u (comes closer to ekate, kisses her and ***** her)

ekate: bien i don get beye now, wetin i go tell my maram?

ben2001: i go marry u na

ekate: shouts out!! wetin go happen to my other biofrnds?

CAN U IMAGIN WETIN BEN2001 DEY MY HOUSE GIRL?
Jokes EtcRe: World's Longest Tongue by sweetliet: 1:24pm On Mar 20, 2009
with dat kind of tongue, ben2001 can kiss any devil without stress
Jokes EtcRe: World's Longest Tongue by sweetliet: 1:21pm On Mar 20, 2009
romade kisses the chic's tongue and he fainted
Nairaland GeneralRe: Na Who Be Dis Romade Sef? by sweetliet: 1:19pm On Mar 20, 2009
d last time i checked, romade is the name i gave to my goat!!! alimoto, satisfy?
Jokes EtcRe: Stand A Chance To Win 5 Naira. by sweetliet: 1:15pm On Mar 20, 2009
, pushes clumsy into a canal , clumsy shouts and shout no help, tie romade up with a rope in the toilet, he leaves there happily ever after!!!!!!!!!!!
Jokes EtcRe: My Nld Pals by sweetliet: 12:12pm On Mar 20, 2009
romade happy weekend

anything for the girls
Jokes EtcRe: Stand A Chance To Win 5 Naira. by sweetliet: 12:01pm On Mar 20, 2009
romade since alimoto ur wife don drive u, come sleep for my toilet. e dey clean pass under bridge
Jokes EtcRe: Face For Sell by sweetliet(op): 11:55am On Mar 20, 2009
why not but bring the money first
Jokes EtcRe: Face For Sell by sweetliet(op): 11:38am On Mar 20, 2009
Lolabbey:
kai shocked shocked shocked shocked

d person dere na tollex himsef
i no blaim u maybe na so u sef resemble

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 40 pages)