Switruth's Posts
Nairaland Forum › Switruth's Profile › Switruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 128 pages)
fyneboi79:You're not married Oga. |
Northeners no be southerners oh! They no wan use ear hear say Tinubu hold one of them....El Rufai no go sleep there this night... EFCC go hail. |
Very useless country with useless leaders. Mad people everywhere |
Okay na the husband good to die abi? You never see anything. No be clear eye the husband dey use kpai both of them oh. If you catch your woman sleeping with another manake.you walk away. You hear? |
ottersberger:my brother I no know oooooo. Even politicians dey use am empower their people.. Na lie I lie 😄😄😄😄 |
Hahahahaha. Obi go just sit down for house Gen-z go just form something on his behalf... The man self don tire for numerous support... Shebi na village dem dey manipulate results.. Village Boys Movement mount. |
Thedon22:see who dey call person copycat... Where did you copy your moniker from? Mad people everywhere |
Fabricated grinder that has been in existence even long ago before the OP were born.. I never hear this kind nonsense before |
Reno and his co data boys will not show up here... Mad people everywhere |
Go to Imo State and see the definition of darkness.. Over months now that state no get light....yet Uzodinma busy dey wave Tinubu bye bye for airport. Mad people everywhere |
Let him not take the glory. The movement was coined out of opposition to the city boys. He isn't the originator |
79% of the strikes killed innocent residents and then they'll come to media to apologize. Mad people everywhere |
You guys should shut up. You think El-Rufai is stupid... Man gat you guys by the balls. That stuff might even be to kill Tinubu and not just the opposition... |
garykoeman:shut up! Which state better pass abia as we speak now. Visit owerri and see that Hope's second name is darkness. Why him no fix am Mad people everywhere |
SmartPolician:Hope say him name na onwa and the entire owerri and imo state is ruled by darkness. Owerri people and all imolites dey suffer darkness. All the hotels pays the electricity company to have power while the people groan in darkness. Abia should lend hope some sense. Owerri fine but their second name na darkness |
SpaceX:as we speak.theyve marked you. Dey play. |
Make them dey busy dey decamp.. there'll be no 2027.... Mad people everywhere |
Idiats acting as if they know tomorrow |
One day Reno go go enter wahala and nobody go save am. Mark it! |
I'm sorry to say but I have not always liked Remi speaking recklessly in public..... See who say Trump recognized her and also a pastor... Una think say US no dey see all these things. What a religious reckless statement. Mad people everywhere |
Everything na religion for Atiku. |
Antlisiam:The US fighter jets are already in Nigeria while APC dey busy dey decamp. |
Family business |
meobizy:You just dey write nonsense.... Try go born your own make we still gossip you... Mad people everywhere |
All these morafakaz just dey try score worthless political points...why didn't the past government fix it? Mad people everywhere |
Bandits wey don join APC ? |
😄😄😄😄