Swtfranzy's Posts
Nairaland Forum › Swtfranzy's Profile › Swtfranzy's Posts
1 (of 1 pages)
;DSo? Abeg 4 wia I go piss? |
Wowwww.....camp is ova was pastd 2 Ebendo secondary school @ Emu Ebendo DELTA STATE....God take control oo |
Finally d swearing-in is ova....nw am a full potential corper |
ChuksBlaze: nice one in delta too call me up let's meet -08089795265-how did u see that display on the grass today. Did u run down lolnop i did nt run down ooo.....i dey wella dey prepare 4 dis mornin oo |
Reportin live 4rm DELTA....Iselle eku....already through wit reg.....jst relaxin |
Gud mornin pals.....as we al go 2 our various camps LORD take control...be wit us, guide nd protect us in JESUS name....AMEN....TEAM DELTA...wee go c 4 dia |
Countin down......team delta al d way....safe journies 2 u all....GOD'S GRACE |
My Delta corpermates hw far....franzii2011 na my 2go i.d |
Hi pple....delta tins on point....if u r dia... Add me on 2go franzii2011....lets go dia |
Wowww.....i av bin posted 2 DELTA STATE.....i thank u LORD!!!!!!.....wia r al my delta teammates |
GOD oooooo abeg help us ooo.....c as fear dey hold me here...abeg God no 4sake me ooo....Unizik mk una do dis tin na mk person kw wat next 2 do |
Na wah ooo.... Unizik wetin hapun na....so na 2moro again...msheeew.... Abeg hw true is kogi release of call up letters?.....God ooo help us |
Which skuul don gt dia call up cos as 4 unizik notin don hapun ooo,.... Wetin dey hapun 4 oda skuuls abeg |
Wat list is 2 b pasted again b4 d collection of call up letter.....wat is d list 4? |
Martowskin: @swtfranzy nd neroski.....dnt worri, ogun is sure, even devil no fit change am.Amen oooo |
Hmmm....abeg ooo mk we stop 2 dey carry false info...bt anyway i wetin b dis list wey pple dey xpect I tink say na call up letter we go dey xpect |
God pls ooo....wetin dey hapun? |
Martowskin: it's obvious we ar in dsame direction.yes ooo.....Martowskin..we go c dia by GOD's grace |
dmalam: ok o...but i be angel nw, u mean u no dream abt angels last nite?lolzzz sorry dear i tink i wil pass on dat...ogun is wia am headin 2 |
roblance: Na so o, praying like say na judgement dy wan happenabi..... Bt finaly GOD dey |
dmalam: hey my zikite frnd h ws ur nite...hope u dreamt abt me...my hrt dey pound in anticipation of d postng like pounded yam..hi dmalam my nite was gud...as 4 me dreamin abt u, dnt tink so cos i av nt seen ur face b4...as 4 ur heart poundin na everybody e dey do 2 oo |
Gudmornin guys, hw was ya nite? Hop swt. Wel jst wish evry1 a gud nd funfild day....May God ansa our prayers ooo |
falawy: Good to hear u posted to ogun state, am a graduate of english from olabisi onabanjo university(formely ogun state university)a batch C corp member serving in ogun state at the moment,also worked my posting to ijebuigbo(ijebu north LG) few mins away from where I graduated from. Should in case u wanna get more info, get back to me asap. Congrats once again, welcome to the gateway state, ciaono probs |
engrjoe: Dear...where mosquitoes deygudmornin dear....abeg come oo, i rlly nid d raid....jst dat d 1 wey dey 4 naija no b insecticides na perfume...lolz |
mencade5: Na ogbeche u want go meet for ogun, eh? Okay o, I wish u safe journey.wel e go mk sense 2 meet am dia oo.... |
Anyways am a graduate of Guidance nd Counselling unizik, guess am 4 team Ogun.....all d way.... |
Gush.... See mosquitoes oooo.... |
dmalam: u r wlcm princess, i hv bin searchn fr a zikite frnd since d beginin of dis thread..pls be my frndwe r already friends dear.... |
[quoffte author=chrisifeanyi] Welcome to this wonderful house. Am a proud Zikite too. Waiting patiently and fervently praying for catastrophe to befall any famililar spirit dat wil ever tink of pushing me to d north. Were u in school today? I culdn't make it today but wil come tomoro or next. It wont be bad if we see,maybe Madonna or Chitis...[/quote]yea dear...i was in skuul bt notin hapund ooo, as 4 us seein dats on probability |
Hi dearies.....am new here...av bin watchin dis thread...always a zikite.... |
1 (of 1 pages)
I tink say na call up letter we go dey xpect