Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 1:15am On Dec 20, 2010 |
Mschew. Bobo Yekini, ask Idowu for the agbo. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 1:13am On Dec 20, 2010 |
lalaboi: u efen wemember! lol. . she aiite!, . she bubbling like a jobele,
Hows ya bro you said he looked my my handsome self? 
@Googles,
Go to bed jor, malo Why I no go remember?  Greet her for me, you hia?  As for my brother, o wa bi Wale.  googles: lepa toh sweet oh o sweet oh o set oh o set oh lepa toh nice oh o nice oh Nkem, what do you want this time around?  |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 1:10am On Dec 20, 2010 |
Tufia? Why I go give am my wee. Wetin your cat wee dey dia for? |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 1:08am On Dec 20, 2010 |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 1:06am On Dec 20, 2010 |
I dey like Dele. How ya sister wey you say resemble me?  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 1:03am On Dec 20, 2010 |
lalaboi: Tani MZ
mary zaza like lady gaga lol Lala BOI How you dey?  |
Forum Games › Re: The Last Person To Post Here Wins! by tanimz(f): 1:01am On Dec 20, 2010 |
Recite the second pledge. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 1:00am On Dec 20, 2010 |
Tik tok. |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:58am On Dec 20, 2010 |
Because? |
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 12:57am On Dec 20, 2010 |
Apu. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 12:52am On Dec 20, 2010 |
ID, where are you? Konji dey hold Efe o! |
Forum Games › Re: The Last Person To Post Here Wins! by tanimz(f): 12:45am On Dec 20, 2010 |
Ladyrsky46: I know the first, Not the second verse. Who even thought about making it two? I'm a very loyal Nigerian.  Loyal? Yet you don't know its pledge? Dear Lord, please help us. |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:43am On Dec 20, 2010 |
Okay o. As long as say the migraine don go.  Where Bashy dey sef? |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:41am On Dec 20, 2010 |
No, that one go make the grammar worse.  |
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 12:40am On Dec 20, 2010 |
Ego. |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:37am On Dec 20, 2010 |
You don drink the agbo?  |
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 12:36am On Dec 20, 2010 |
Eze. |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:35am On Dec 20, 2010 |
^^ I swear to God Almighty.  |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by tanimz(f): 12:30am On Dec 20, 2010 |
A poor man's imagination - very creative. |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:28am On Dec 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 12:24am On Dec 20, 2010 |
^^ Shior, no dey lie on top my head! Me? Babysit that malnourished thing? Tufia! |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by tanimz(f): 12:22am On Dec 20, 2010 |
On top you tattered coat? |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 12:19am On Dec 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:17am On Dec 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by tanimz(f): 12:15am On Dec 20, 2010 |
Put your tattered coat for ground, make I step on am. |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:12am On Dec 20, 2010 |
^^ Boniface, I resemble "he" for ya eye? And which yeye peacemaker you be?
FYI, I don't need your help. Save it for yourself. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 12:10am On Dec 20, 2010 |
|
Forum Games › Re: The Last Person To Post Here Wins! by tanimz(f): 12:08am On Dec 20, 2010 |
Shame on you! Shame!  |
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 12:03am On Dec 20, 2010 |
Obiageli. |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:02am On Dec 20, 2010 |
bashy_demy: what your problem girl remember problem shared is problem solved why you like to dey take me rob Fine boy no dey your village? abi na biff make i call this or what? Who asked for your theory? |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 12:02am On Dec 20, 2010 |
|
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 12:00am On Dec 20, 2010 |
Indomie. |