Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 420 pages)
Chi-girl! This cold no do me justice at all o. ![]() |
^^ ![]() Na so we dey do am. ![]() |
^^ Sweerie, oya write my name for nomination box. |
If to say you no be my egbon, I for still dey vex for you. I know say you be dey play sha. |
patwhizkid:You know what to do! ![]() Ladyrsky46:It ain't easy being a celebrity, you know? ![]() Check it out on youtube, they have clips on there. ![]() |
^^ Bros, put my name for nomination. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=556671.msg7311769#msg7311769 date=1292017766]T_z I nor get sugar daddy but seeing as u no wan believe me - oya tell me who dis mystry guy cos I don rack ma brains tire! [/quote]Who come be Agaba123? ![]() Idowu, me? ![]() |
Fireflies - Owlcity |
Idowuogbo:Nutmeg ko, yeast ni. Abeg edit tally, Oweniwe nominate me. [quote author=tayo_ast link=topic=559868.msg7311760#msg7311760 date=1292017649]Oya, make una hear. I, Omoba tayo_ast hereby declare my intention to run as d poster of the year ![]() Who go follow. I xpect d likes of efe,tanimz,kunbee,dyt,idowuogbo to back me[/quote]Bros, this one na story. Nominate me jare. |
^^ Challe- wetin? Where she think say we dey? Mschew, Nigeria is a democratic country. ![]() |
This one na my homework. Nish get Ekaette? |
Idowuogbo:I just dey see this one sef. Me? A whole me na im you downgrade like this? I resemble pikin for ya eye ni? Me wey fit born pikin 2/8th of ya age. ![]() [quote author=Efemena_xy link=topic=556671.msg7311701#msg7311701 date=1292017113]Shior?? T_z me just dey log on - give me chance to recharge small 1st now. . hmm?? ![]() er Oga Tayo, stop rolling on the floor and come vote for Efe now [/quote]You no go recharge nothing o. Tell ya sugar daddy to vote for me too. ![]() |
No dey spoil runs for me jo. ![]() |
^^ Ekaette? |
^^ I talk say I want sugar daddy ni? I talk say she get sugar dady wey dey support, she no fit extend the hand of support to Efe, na lie jo! |
Nominate me as the poster of the year! No dey ask me unnecessary questions! ![]() |
Purpose? So she no get purpose? |
In shock too. |
Why's abstinence best? |
Why is it? |
Engage. |
Useless? You dey call Tubabie useless? ![]() |
Why would I? |
^^ You know what to do. ![]() REALITY101:Lailai! Why would I cheat you? @OP, he thinks I'm cheating him. ![]() |
Ugh. . . Where am I to find this? |
Mschew. |
Efe! I dey seriously fex for you! On top this election, you go find sugar daddy to support you and you forget me. ![]() |
He's sad. I know not why. ![]() |
^^ You! Why you never nominate me? ![]() oweniwe:You don nominate me already na. Abi you don forget? ![]() |
One pretty lady that loves Boondocks. ![]() |
^^ How you take know? ![]() Nish! Eniyan toh sure, e go better for you. ![]() |
patwhizkid:I don't love you back (you know what to do to gain my love ).@OP, fine boy. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 420 pages)



