Jokes Etc › Re: Humour Room by tanimz(f): 6:13am On Dec 08, 2010 |
Possibly more.  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 6:12am On Dec 08, 2010 |
Mscew. Where that Bend-10 sef? He just open thread waka commot.  |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 6:11am On Dec 08, 2010 |
Wetin you go do? |
Jokes Etc › Re: Did You Experience This In Your Childhood Days? by tanimz(f): 6:10am On Dec 08, 2010 |
Like say you dey make sense yourself.
No ofience? You go primary school so? |
Jokes Etc › Re: Humour Room by tanimz(f): 6:07am On Dec 08, 2010 |
She talk say you fit apply as her hat-washer. She go pay well.  |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 6:07am On Dec 08, 2010 |
Meaning say the guy get your type of 419 sense. Must I always spell everything out to you?  |
Jokes Etc › Re: Did You Experience This In Your Childhood Days? by tanimz(f): 6:06am On Dec 08, 2010 |
You no see say I talk "always"? |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 6:04am On Dec 08, 2010 |
^^ I dey tell you. The guy use style get your sense.  |
Jokes Etc › Re: Free Mtn #1500 For All by tanimz(f): 6:02am On Dec 08, 2010 |
Choi, this world is turning into something else.  |
Jokes Etc › Re: Amazing Facts About Jim Iyke by tanimz(f): 6:01am On Dec 08, 2010 |
Wetin be all this nonsense?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 5:58am On Dec 08, 2010 |
So this Nich boy no edit the intro?  |
Jokes Etc › Re: Did You Experience This In Your Childhood Days? by tanimz(f): 5:53am On Dec 08, 2010 |
Xynerise, must you always embarrass yourself?  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 5:47am On Dec 08, 2010 |
I don thank the nice lady already. How you take enter story?  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 5:41am On Dec 08, 2010 |
|
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 5:07am On Dec 08, 2010 |
Ask me again. Mschew.  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 4:34am On Dec 08, 2010 |
^^ Sweetheart!  Xynerise, e dey for your body.  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:56am On Dec 08, 2010 |
^^ Tell me nau. |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:53am On Dec 08, 2010 |
Wetin come be the kpomo?  |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 2:51am On Dec 08, 2010 |
^^ Wetin come happen to am? |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:50am On Dec 08, 2010 |
^^ Wetin be the deal? |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 2:46am On Dec 08, 2010 |
What happened to mobile? |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 2:41am On Dec 08, 2010 |
Rhymez: U just abandon my mails.  I don't know what to reply na.  xynerise: U mean rhino? ;DTanimz u are still proving difficult to this poor dude. Bros, nominate jore. Wetin be all this sef?  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:39am On Dec 08, 2010 |
|
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:33am On Dec 08, 2010 |
Rhymez: Whats for u if u win?  It doesn't matter. I just need to win.  Idowuogbo: sobo and redoil puff puff dats wat she listed as wot she wants Wetin I do you na? Why you just dey tackle me like this?  |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 2:31am On Dec 08, 2010 |
Rhymez: Hi tany? Hello Rhy? |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:26am On Dec 08, 2010 |
^^ Thanks darling!  Idowu, abeg edit. My tally don increase!  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:22am On Dec 08, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 2:11am On Dec 08, 2010 |
All una must to vote me too! |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:10am On Dec 08, 2010 |
xynerise: Na me u dey call crayfish? see this water melon yansh gal sha  Yes, na you I dey call crayfish! Ordinary to nominate me, you no fit do. Shame no catch you at all ni?  Idowu, I have nothing to say to you. You'd be the one scrambling back to me.  |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by tanimz(f): 2:09am On Dec 08, 2010 |
Don't dull - Wizkid. |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:03am On Dec 08, 2010 |
xynerise: kini? shey na pishure I go shop? what is so special about your pishure? Yes, you go shop the picture! Crayfish oshi.  Idowuogbo: abi , al your gona see is wan ekate dat still uses thread to plait her hair Why you dey fall my hand like this na?  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 1:45am On Dec 08, 2010 |
xynerise: what will be my reward?  You will see my picture, if I win.  Idowuogbo: xy shes offeres nada , she under age unless u want garri cake Why you wan spoil runs for me now? Me wey fit born you na im you dey call underage. O ma ga o.  |