Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:49pm On Dec 08, 2010 |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 2:47pm On Dec 08, 2010 |
Lalaboi! |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:46pm On Dec 08, 2010 |
Where you derive your equations from?
Foolish day dreamer. |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:39pm On Dec 08, 2010 |
Yes, I go deny am. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 2:38pm On Dec 08, 2010 |
Ganja farmer! |
Jokes Etc › Re: Ok Wtf by tanimz(f): 2:37pm On Dec 08, 2010 |
Why don't you make sense in your posts? |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:36pm On Dec 08, 2010 |
Ha! I loff you!  |
Jokes Etc › Re: Are You Crazy by tanimz(f): 2:36pm On Dec 08, 2010 |
Vex.  |
Jokes Etc › Re: Humour Room by tanimz(f): 2:35pm On Dec 08, 2010 |
Which hand you get wey you wan lay on me?
Mschew, I know say you no be Studio. Una two be different fools from different foolish zones. |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:32pm On Dec 08, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Free Mtn #1500 For All by tanimz(f): 2:31pm On Dec 08, 2010 |
This your reverse psychology no go work with me. I go waka commot for your your and no amount of pleading go bring me back come here.
Peace! |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:29pm On Dec 08, 2010 |
Meaning? |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:27pm On Dec 08, 2010 |
Studio CFR: Be yourself Dont tryna be me I think you are the one that should be yourself here. Na by force to speak American English?  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:24pm On Dec 08, 2010 |
Oya, nominate me.  |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:24pm On Dec 08, 2010 |
You don vex already?  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 2:23pm On Dec 08, 2010 |
How do you know?  |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:19pm On Dec 08, 2010 |
In your village, personality and humanity mean the same thing?
Wow. . . Your foolishness is so diverse. |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:12pm On Dec 08, 2010 |
For your village, how many types of humanity dem get? Fool. |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 2:09pm On Dec 08, 2010 |
Explain what? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 2:09pm On Dec 08, 2010 |
What night?  |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:08pm On Dec 08, 2010 |
You no get anything else wey useful to share with humanity? |
|
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:05pm On Dec 08, 2010 |
No be say I wish. We all know say na reality be that. |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:04pm On Dec 08, 2010 |
You just had to tell everyone that you love singing to me, innit? I loff your style.  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 2:02pm On Dec 08, 2010 |
Angry. I wonder what's wrong.  |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 2:02pm On Dec 08, 2010 |
Yorisb:

[size=3pt]Keke 'n Pepe![/size]  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 1:58pm On Dec 08, 2010 |
Nice. |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 1:57pm On Dec 08, 2010 |
Wetin?  |
|
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 1:56pm On Dec 08, 2010 |
lysaa: Ain't they guys or am i missing something?
Meanwhile, vote for Efe. .warri nor fit carry last. Yes, you are definitely missing something.  Port-Harcourt nko? Which position we go carry?  |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 1:48pm On Dec 08, 2010 |
Go sing that to the birds.  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 1:47pm On Dec 08, 2010 |
|