₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,082 members, 8,424,919 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 07:42 PM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 420 pages)

Forum GamesRe: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 5:00pm On Nov 28, 2010
Eze.
Jokes EtcRe: Ok Wtf by tanimz(f): 4:59pm On Nov 28, 2010
bashy_demy:
hey what kept me busy all night? thinking i don miss die Tanimz and studio will never cease to amaze me and make them voice out wetin dey between dem na lie kai well i keep my finger cross as one and only Peace Ambassador, to the all the rest poster's i hail ooooo
I swear to God Almighty! You dey always fall pessin hand. For your mind now you don type something, abi?

Studio CFR:
Tanimz

U just dey hate person wey no even get yo time

One more word from u now and i go fart in your mouth.
Ful!
Dude, why I go hate you? I no get time for rubbish. You may say whatever you please.

bashy_demy:
you guys r gonna make a great couple keep em coming
God punish your keyboard dia! angry

Studio CFR:
Olorun maje

Emi ati omo'ita yen great couple?

Talk of better thing abeg.
Na me you dey call "omo'ita"?
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:55pm On Nov 28, 2010
El Guapo:
^ Chei 4 your mind naa
I know say I fine. Na wetin boys dey tell me be that. smiley
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 2:58am On Nov 28, 2010
No, I can't.
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 2:27am On Nov 28, 2010
More than you.
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 2:24am On Nov 28, 2010
^^ Bros, long time. cool

Osama10:
Ignorance a disease. grin
I know that.
Jokes EtcRe: A Touching Story by tanimz(f): 2:23am On Nov 28, 2010
I'm out of here!
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 2:15am On Nov 28, 2010
Wetin, I do?
Jokes EtcRe: A Touching Story by tanimz(f): 2:13am On Nov 28, 2010
Meaning you dey KDK side.
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 2:12am On Nov 28, 2010
How would I?
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 2:09am On Nov 28, 2010
I don't know.
Jokes EtcRe: A Touching Story by tanimz(f): 2:08am On Nov 28, 2010
You no dey my side, you dey for KDK side. undecided
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 2:08am On Nov 28, 2010
Not totally correct.
Jokes EtcRe: Ok Wtf by tanimz(f): 2:07am On Nov 28, 2010
Studio CFR:
u dis hopeless midget
u no dey understand when person say ENOUGH?

are u crazy or something?

Do u wanna see the other side of me right here right now?

Are my the only dude on nairaland u see show sey yo parents no give u good home training?
Oya, start clapping for yourself. What a powerful speech.

Na people like you dey prone to heart attack and hypertension - always dey try act like say na only you be human being for this world.

Abeg, go siddon for somewhere before you kill your miserable self. undecided
Jokes EtcRe: A Touching Story by tanimz(f): 2:04am On Nov 28, 2010
Good. cool
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by tanimz(f): 2:04am On Nov 28, 2010
May God have mercy on your soul. undecided
Forum GamesRe: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 2:03am On Nov 28, 2010
Iris.
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 1:57am On Nov 28, 2010
Osama10:
Imperfection means Impure.
Not necessarily true.

Osama10:
That means Imperfection.
I guess so.
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by tanimz(f): 1:56am On Nov 28, 2010
Studio CFR:
Yes
Cuz na fool* like u dey give the word not-so-smart person a meaning
Tanimy

u razz and foolish join
Wow, clap for yourself.

You just gave a perfect description of yourself.
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 1:55am On Nov 28, 2010
Osama10:
Are you perfect?
No, I'm not. cool
Jokes EtcRe: Ok Wtf by tanimz(f): 1:54am On Nov 28, 2010
Studio CFR:
I know na me u dey talk to

I dey try re- brand
But u dey make me vex
You dey try re-brand from he-goat to she-goat? I no understand you. undecided
Jokes EtcRe: A Touching Story by tanimz(f): 1:39am On Nov 28, 2010
Liff me alone! grin grin grin grin
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 1:39am On Nov 28, 2010
I'm never wrong.
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by tanimz(f): 1:38am On Nov 28, 2010
Studio CFR:
Bones

Na tanimz be my die hard fan
Point of correction.


Wetin be magun?

I no fit downgrade myself to tanimz level cuz tanimz no reach my babe half for anything.

No be mouth.

(No offence)
You be fool! The biggest fool in the history of all fools! Na me you dey talk about so, shey?! angry
Jokes EtcRe: A Touching Story by tanimz(f): 1:37am On Nov 28, 2010
^^ Touching story. tongue

Where the man in question dey sef? sad
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by tanimz(f): 1:35am On Nov 28, 2010
Mr.Bones:
so tanz u no like thet 's' word? Stud na your die hard fan o! Or u prefer i name the other. wink

Efe how i go stand up when studio don put magun on her? grin grin grin

LOl got to retire o, it's dead late over here
Come, dey swear for you, abi na jazz?

Abeg, when you enter church, tell them say you need special deliverance and remedial actions for your life. Your life no normal at all. undecided
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 1:32am On Nov 28, 2010
No one did.
Jokes EtcRe: Ok Wtf by tanimz(f): 1:32am On Nov 28, 2010
Studio CFR:
T~T
who u calling a he~goat?

Cuz i ask how u dey?

I no dey too nice like dis o
Do you want me to point him out? undecided
Jokes EtcRe: A Touching Story by tanimz(f): 1:31am On Nov 28, 2010
Efe! No provoke me this evening! tongue

I just dey see KDK today! angry
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 1:28am On Nov 28, 2010
Not in Hawaai. undecided
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by tanimz(f): 1:27am On Nov 28, 2010
^^ grin grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 420 pages)