Jokes Etc › Re: 10 Husbands, Still A Virgin by tanimz(f): 12:55pm On Dec 01, 2010 |
Why you come dey reply?  How life?  |
Jokes Etc › Re: Hilarious And Thought Provoken Quotes. by tanimz(f): 12:51pm On Dec 01, 2010 |
^^ You talking 'ter me?  |
Jokes Etc › Re: This Is Incredible! You Must Try It! ! by tanimz(f): 12:50pm On Dec 01, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: 10 Husbands, Still A Virgin by tanimz(f): 12:49pm On Dec 01, 2010 |
bashy_demy: passing by since i no get time for some attention seeker mscheww Na me you dey call attention seeker? I laff in Ijesha.  bashy_demy: well am not sure Tanimz is she maybe she is trans gender Day by day you just dey get more stupider, dem go tell you say something dey white, you go talk say e black. You no normal at all. Abeg go beg and pray whatever/whoever you worship and beg am to release the demon of stupidity commot for ya life.  |
Jokes Etc › Re: Hilarious And Thought Provoken Quotes. by tanimz(f): 5:51am On Dec 01, 2010 |
Love them jokes, keep 'em coming!  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:43am On Dec 01, 2010 |
^^ I swear down.  |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 4:42am On Dec 01, 2010 |
^^ Hehe, Idowu, you funny no be small.  |
Jokes Etc › Re: This Is Incredible! You Must Try It! ! by tanimz(f): 4:39am On Dec 01, 2010 |
Bashy, na you I dey refer to. Wetin you go do? |
Jokes Etc › Re: 10 Husbands, Still A Virgin by tanimz(f): 4:38am On Dec 01, 2010 |
bashy_demy: are you sure make we try am? Make you and who try wetin? You well so like this? "Boundary" no dey for ya vocabulary ni? |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 4:36am On Dec 01, 2010 |
bashy_demy: i no be Ajegunle boy now so why dem go break bottle for my head You this agbero, how you take know all these facts about Ajegunle? As they say, it takes one to know one.  |
Christianity Etc › Re: Holy Ghost Congress 2010 by tanimz(f): 4:28am On Dec 01, 2010 |
bashy_demy: Tanimz try to add respect to your dictionary or else Or else wetin? FYI, "respect" is in my dictionary, it's just I don't seem to find it in my vocabulary whenever I'm talking to you.  toba: Kai madam u tough small sha. i like to know u. oo Oga, no be so o. Na business cause am. If I handle my employees (especially Bashy_demy) with a loose hand, na so so disrespect dem go dey show pessin.  bashy_demy: ^^^ make you know who? pray make you no know her ooo cos she is troublesome Oh shettap dia! |
Jokes Etc › Re: A Joke For 190 by tanimz(f): 4:19am On Dec 01, 2010 |
bashy_demy: i look like person wey sick? Yes you do.  bashy_demy: sorry but warn tanimz for me cos if i catch am, make i no talk too much Berra keep shut! Wetin you fit do? Mschew. |
Jokes Etc › Re: This Is Incredible! You Must Try It! ! by tanimz(f): 6:51pm On Nov 30, 2010 |
Studio CFR: Chei lol Obo oshi. |
Christianity Etc › Re: Holy Ghost Congress 2010 by tanimz(f): 6:49pm On Nov 30, 2010 |
^^ Why you come open ya mouth dey yarn dry gist before?  |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 6:49pm On Nov 30, 2010 |
I don't care about you or KDK. I'm still on my way looking for greener pastures. No dey obstruct me. |
Jokes Etc › Re: 10 Husbands, Still A Virgin by tanimz(f): 6:47pm On Nov 30, 2010 |
bashy_demy: Tanimz if I catch you for corner am sorry for you. Na you I dey sorry for. |
Jokes Etc › Re: 10 Husbands, Still A Virgin by tanimz(f): 1:24pm On Nov 30, 2010 |
Otondo, na you go dey behind me. |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 1:22pm On Nov 30, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: This Is Incredible! You Must Try It! ! by tanimz(f): 1:20pm On Nov 30, 2010 |
bashy_demy: Fear who? just wanna be sure of your gender first before i know what am dealing with And for ya mind now, you get gender, shey? Eranko jatijati. |
Jokes Etc › Re: A Joke For 190 by tanimz(f): 1:18pm On Nov 30, 2010 |
bashy_demy: yes were you not the girl i bought some orange from 2days ago i even play with the 2 oranges, code name You well so? |
Christianity Etc › Re: Holy Ghost Congress 2010 by tanimz(f): 1:16pm On Nov 30, 2010 |
bashy_demy: This tanimz need 2 better slap from each side Metala e oo to be.  Studio CFR: She talks anyhow only when she's on 'Heat" so ignore her. Na you put me on "heat"? Bonga fish oshi. |
Christianity Etc › Re: Holy Ghost Congress 2010 by tanimz(f): 2:04am On Nov 30, 2010 |
These two evolved monkeys no dey tire ni?  |
Forum Games › Re: Re: Post What's On Your Mind Right Now (Part 2) by tanimz(f): 2:00am On Nov 30, 2010 |
I like it!  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 1:58am On Nov 30, 2010 |
Candy! |
Jokes Etc › Re: 10 Husbands, Still A Virgin by tanimz(f): 1:57am On Nov 30, 2010 |
bashy_demy: make una go hug transformer Na you suppose go hug transformer. This joke old, you no even attempt to recycle am.  |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 1:55am On Nov 30, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: This Is Incredible! You Must Try It! ! by tanimz(f): 1:53am On Nov 30, 2010 |
^^ You dey fear? I no get anything to reply Studio. If you wan reply am for me, feel free to do so.  |
Jokes Etc › Re: A Joke For 190 by tanimz(f): 1:48am On Nov 30, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 8:19pm On Nov 29, 2010 |
^^ Not indecency. They are watching CNN.  |
Jokes Etc › Re: A Joke For 190 by tanimz(f): 8:18pm On Nov 29, 2010 |
bashy_demy: Tanimz with her [/b]bad mouth who know if [b]she is truly a girl or boy or trans gender Well, I don't see how that's any of your business.  |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 8:17pm On Nov 29, 2010 |
bashy_demy: my door is fully open for you Abeg close am.  |
Jokes Etc › Re: This Is Incredible! You Must Try It! ! by tanimz(f): 8:15pm On Nov 29, 2010 |
bashy_demy: and do i have enough time to waste on what my Daughter will simple give an answer to Okay?  |