Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,875 members, 7,817,575 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:43 PM

Ok Wtf - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ok Wtf (7009 Views)

WTF!!! Man Hugs Transformer (viewers Discretion) / WTF!!! Orezi And Lil Kesh Fight In The Club (pictures) / Akpos Again. .wtf!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Ok Wtf by 190: 1:20am On Nov 28, 2010
@ studio

Yez lorlah is nice but nah one wife i go marry nah.


@ efe
No thank you
I have boys u can flog therez 170,190fan,160 and 180
they are all my boys you can flog them as u like

Im in love so ive decided 2 stop flirting!!
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 1:22am On Nov 28, 2010
Studio CFR:

Hhmm
U just wont let me be tanimz

Whats my offence?

Tell me
I'm ready to apologise

I won't let you be? You well so? I tie rope for ya neck dey drag you for road ni, abi wetin? Abeg no vex me o! angry
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:23am On Nov 28, 2010
And i bin dey think sey na only me too spoil for nairaland lol
Re: Ok Wtf by Nobody: 1:23am On Nov 28, 2010
@ LOL tanimz damn girl!

Efemena_xy:

^^ I'm berra than that

I dey find sex slave

come make I handcuff you, tie you for bed 'n whip you till u shout ma name begging for sweet mercy tongue tongue tongue

wink cheesy

Studio CFR:

I'm sure by the time i don finish declaring my assets to dat platinum of a girl, she no go wan go back to her popsy house again.

Which one be yo true wife?

Kunbee and odunnu? Hhmm the two of dem make sense sha - [b]but one sharp pass the other. Lo[/b]l

But omolola na nice girl oh
lol.
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 1:24am On Nov 28, 2010
190:

@ efe
No thank you
I have boys u can flog therez 170,190fan,160 and 180
they are all my boys you can flog them as u like

Im in love so ive decided 2 stop flirting!!


I chose my flogees 'n no one else

now, since you've stopped flirting - run back home like a good boy  cool
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:24am On Nov 28, 2010
T-t lol
How u dey?
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 1:26am On Nov 28, 2010
MzDarkSkin:

@ LOL tanimz damn girl!

Hehe, I'm not always like this. That he-goat of a creature just loves provoking me. undecided

Anyway, how are you doing? Nice to meet you. cool
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:30am On Nov 28, 2010
T~T
who u calling a he~goat?

Cuz i ask how u dey?

I no dey too nice like dis o
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 1:32am On Nov 28, 2010
Studio CFR:

T~T
who u calling a he~goat?

Cuz i ask how u dey?

I no dey too nice like dis o

Do you want me to point him out? undecided
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:42am On Nov 28, 2010
I know na me u dey talk to

I dey try re- brand
But u dey make me vex
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 1:49am On Nov 28, 2010
190 grin grin

I don go our Jokes Kitchen prepare our special delicacy just for you

here's your own personal joke - compliments from Efe!! tongue tongue

https://www.nairaland.com/nigeria/topic-558437.0.html
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:53am On Nov 28, 2010
Hhmm
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 1:54am On Nov 28, 2010
Studio CFR:

I know na me u dey talk to

I dey try re- brand
But u dey make me vex

You dey try re-brand from he-goat to she-goat? I no understand you. undecided
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 2:00am On Nov 28, 2010
u dis hopeless midget
u no dey understand when person say ENOUGH?

are u crazy or something?

Do u wanna see the other side of me right here right now?

Are my the only dude on nairaland u see show sey yo parents no give u good home training?
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 2:07am On Nov 28, 2010
Studio CFR:

u dis hopeless midget
u no dey understand when person say ENOUGH?

are u crazy or something?

Do u wanna see the other side of me right here right now?

Are my the only dude on nairaland u see show sey yo parents no give u good home training?

Oya, start clapping for yourself. What a powerful speech.

Na people like you dey prone to heart attack and hypertension - always dey try act like say na only you be human being for this world.

Abeg, go siddon for somewhere before you kill your miserable self. undecided
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 7:15am On Nov 28, 2010
hey what kept me busy all night? thinking i don miss die Tanimz and studio will never cease to amaze me and make them voice out wetin dey between dem na lie kai well i keep my finger cross as one and only Peace Ambassador, to the all the rest poster's i hail ooooo
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 11:05am On Nov 28, 2010
Tanimz

U just dey hate person wey no even get yo time

One more word from u now and i go fart in your mouth.
Ful!
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 11:20am On Nov 28, 2010
you guys r gonna make a great couple keep em coming
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 11:26am On Nov 28, 2010
Olorun maje

Emi ati omo'ita yen great couple?

Talk of better thing abeg.
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 11:49am On Nov 28, 2010
hmmm i know you dont mean what you saying
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 4:59pm On Nov 28, 2010
bashy_demy:

hey what kept me busy all night? thinking i don miss die Tanimz and studio will never cease to amaze me and make them voice out wetin dey between dem na lie kai well i keep my finger cross as one and only Peace Ambassador, to the all the rest poster's i hail ooooo

I swear to God Almighty! You dey always fall pessin hand. For your mind now you don type something, abi?

Studio CFR:

Tanimz

U just dey hate person wey no even get yo time

One more word from u now and i go fart in your mouth.
Ful!

Dude, why I go hate you? I no get time for rubbish. You may say whatever you please.

bashy_demy:

you guys r gonna make a great couple keep em coming

God punish your keyboard dia! angry

Studio CFR:

Olorun maje

Emi ati omo'ita yen great couple?

Talk of better thing abeg.

Na me you dey call "omo'ita"?
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 5:10pm On Nov 28, 2010
Tanimz i thought as much and i have been hoping you gonna proof studio wrong but you just display some kind of madness here wish really proof what Studio right you are truly omo ita and wish base you dey control?
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 5:14pm On Nov 28, 2010
^thunder go strike, who u dey call omo ita , aboki ton ta kunli kunli
if u comment again , i wud tuwo dat ur half prick tongue tongue cheesy cheesy
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 5:17pm On Nov 28, 2010
^^ Better pessin, thank you! No mind the creature, he don sabi how to use keyboard now, so we no go rest. angry

bashy_demy:

Tanimz i thought as much and i have been hoping you gonna proof studio wrong but you just display some kind of madness here wish really proof what Studio right you are truly omo ita and wish base you dey control?

For your sake, go find church wey go deliver you of your craseness. Your gra-gra don dey too much. undecided
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 5:28pm On Nov 28, 2010
lol

I just hope our dog no go bark as i dey kuru-kere dey wakka pass so.

No Long Thing
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 5:33pm On Nov 28, 2010
^^ Thief! I hope say the dog go bark! Ole! grin
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 10:40pm On Nov 28, 2010
Idowuogbo:

^thunder go strike, who u dey call omo ita , aboki ton ta kunli kunli
if u comment again , i wud tuwo dat your half prick  tongue tongue cheesy cheesy
who is this poster referring to?

tanimz:

^^ Better pessin, thank you! No mind the creature, he don sabi how to use keyboard now, so we no go rest. angry

Tanimz dont start what you can't finish oo make you just face studio jeje and beside i have been using keyboard before you dis flower

tanimz:


For your sake, go find church wey go deliver you of your craseness. Your gra-gra don dey too much. undecided
Well what do i need deliverance for? i have ever display any madness like you cmon you just display another madness wish make me really believe that studio if very right you be tout and you are supported by Idowu
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 11:03pm On Nov 28, 2010
^na u christmas ewure , talk i am listening ,if not go wankk a monkey tongue cheesy cool
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 11:04pm On Nov 28, 2010
DUNCE!
stop messing with me.
Re: Ok Wtf by Kunbee: 11:16pm On Nov 28, 2010
Mzblueskin or whatever you name might be, this is the joke section get a tough skin



And for the nuisance that said am a female undecided undecided undecided, o ma se o. Awon yemonja won bo wa mu nnkan okunrin e
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 11:20pm On Nov 28, 2010
lol
Awon yemonja ko
Awon iya matanga ni

Mtchew kuro fun'mi jen koja jor
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 12:03am On Nov 29, 2010
bashy_demy:

Tanimz dont start what you can't finish oo make you just face studio jeje and beside i have been using keyboard before you dis flower
Well what do i need deliverance for? i have ever display any madness like you cmon you just display another madness wish make me really believe that studio if very right you be tout and you are supported by Idowu



I swear to God Almighty! You no know me at all! Ask people make them tell you wetin I dey do to people wey dey disrespect me for here. angry

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Akpos: My Biography And Pics / Funny Picture. Blame This Head On Moses / Effects Of WEED... You're Gonna Laff If U See These(pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.